正在加载视频...
视频加载失败
She fell in love with a painter
48 条评论

Make i go start painting

😂😂😂

No be this girl Wey de use painter do some kyn content? 👀 Abi na me de watch plenty things ?

Twitter porn don spoil your life 😂

@kingharry_ng How u take know

@Ng_lovee Tor

Imagine if the case was reversed

Let it reserve 😏

Nah content 😂😂😂😂😂 fell in love with a painter my ass Nigeria girl hell no I’m done with this lies 😂😂😂😂 for this 2026 if it was 2010 to 2015 I will believe not this time around way girls done turn criminals finish looking for who to use guide and survive

Easy, it’s not that deep

@Horsfall_85 He deep die 😂

@Ng_lovee Feel like Red Sea 🌊 oooh 😅😅😅😅

Is she not the same girl sexualizing the other painter in a v ?

Lol I don’t think so

Madam don’t let this guy Fall, Abeg.

Lol

A man should always knows his worth regardless of any profession you find yourself… be a man And let no bitches command you around. See as she Dey command him like robots, tell me why she won’t cheat on him once Dey start dating

Why the boy nor wan activate Make she home fall in love with me naw

What will you do?

This year is for all the young painters 🥺🥺🥺

She wan use the painter cure ovulation konji leave am 😂😂😂

Na painters dey in vogue for una now. The other time I saw one sleeping with the painter she hired, it's a disgusting character. You love am na so you set camera. Make una get self respect for once and allow these guys do their jobs.

I go tear u like paper 📄

??

?

This is harrasment, now this boy don dey fall inlove now, stop playing with that innocent boy's heart

Girl go fall for painter inside Lagos kee 😂

I dey fear painter pass "MY family

Na painters Dey enjoy now

Yh

Elle tombe amoureuse d'un homme ou de sa fonction ?

Yea boy!!

This is super story and life and sorow is super story super story

Na lie collect your money if you paint finish oo .

After that girl posted a video of her knackin her painter everyone wanna recreate Na wa o

Person Dey jejely work on him own you reach distract am with your stupid share that one leave him work follow woman 🙆♂️🤦♂️

No go use and dump the boy o lolz

Who hold camera?

No be that video be this

Leave the man to concentrate on his work You d*vil

The guy no even fear, imagine putting the cake in is mouth and you mistakely put the knife inside😢🤣🤣😄

Na gbola she wants

Sound like a modern nollywood movie

No woman will try this especially when they have money

Ovulation Guyy no loose guid

She’s just using the guy to chase clout.

Person way Dey use painter do content una say she fall in love with a painter😏😂

I know I'm gonna see something like this again since it was orchestrated first by @ladySerena234

