Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
SHE GENUINELY THINKS BURNA BOY SAID HER NAME. SHE’S SO INNOCENT, WHO’S GOING TO TELL HER? 😂❤️
1,664,540 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
35 Kommentare

i’m gonna hold her hands while i say this😂😂 how her parents wan take explain molly to her sef😂

@34_minato She’s allowed to be delusional, I just one see her face the day she hear the real lyrics 😂

She Dan get co-sign even as a kid. 😭😂

Molly or mali ?

So far say you de give your parents joy everywhere good

Na you know wetin u dey hear but na Mali burna talk True true 😂

Na molly she dey call mali😭😂😂

Pls hide the lyrics from her...her innocence is charming

nobody should tell her 😭❤️

Well in her defense she is right 😂

Make nobody show her lyrics o😭 Make she just dey chop am dey go

@IRvshman Burna go first burst laugh 😂😂😂

Of course Burna knows you boo 😂 she's so cute and adorable.

@Beames259237 My idolo said it

Undisputed greatest here 🤣🤣

So cute

Burna go just dey laugh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

In 15 years time she will grow to understand that burna is mixing it with Molly 😂

How will her parents even explain the right lyrics to her 😂😂🤦🏽♂️

A lil years longer, she'll understand and she'll be so heartbroken 😂

When she discovers the really word and it’s meaning

She’s so cute… why does she refer to him as “They”?

Na the parents gan gan be the devil😂

😂😂😂 no be your own Mali ooo

She didn’t mishear the lyrics, Burna Boy just finally admitted he wrote the song for Mali. Safe to say she wins the internet today!

Imagine burna lyrics Dey worry this little girl why Ino go love him 🫡🔥❤️

E dey do me make I born

Tell her what? Na Mali dey dey lyrics o

In 20 years later dey mixing her with a touch of molly in Santorini Greece 😂😂😂

She’s so innocent for real 😂😂

Kids are so so innocent until been corrupted by the world ❤️❤️

@Johnho_ Please don’t add Molly to your drink..it is not good 🤣🤣❤️❤️

May she never get to find out the truth, because I can only imagine how bad she will feel

Kids are so innocent

Nobody please 😂😂don’t spoil it for her
