正在加载视频...
视频加载失败
She has been looking for this opportunity all her life
337,309 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Even the girl is singing rubbish but agenda must agend😂😂

Looking at her face and you will know that she was up to no good, she had no good intentions towards the mother. 😂😂😂

This girl no serious o, she no even sabi the song o. Laugh wan wound me for here o🤣🤣

Mama self get plan B cos where dat weapon comes from 😂💔🙏

Mama say "how" 😂 Pikin wrap mama ten yards of confusion😂😂

😂😂😂

She has a very funny and hilarious daughter 🤣😂🤣, dem for use cane 🦯.

No follow my mama play this kind play o 🤣

She no get the lyrics oo, but this is too sweet to watch 😂😂😂😂

The joy of giving birth ealry is you grow with your children I miss this part in life because evil women I dated

I love this 😂😂😂 this made me laugh and the only reason to have laugh for the entire day. She outsmart her mum

How" From where ?? Na so I burst laugh

The world needs to do something about these social media single mothers.

Why are you wearing CHANIEL instead of CHANEL ? One of the reason I like wearing plain polo or shirt

She ask “how na, from where” 🤣🤣🤣 the language burst her head

The odd for her mom to recover high😂

All the beating wey you beat me when I dey small, hand go touch you 😂

This is the best thing I've seen today. 😂😂😂😂

No way you are trying this with a Yoruba mom 😭😭. I’m not trying to be tribalistic oo.. My mom would have called a family meeting 😭

Sha don secure spatula... 😂😂

So the baby wey you carry for belle for 9 months get mind dey knack you ragolis for head ? 🤣

Immediately she shouted How??? I knew it was over for her 😂😂😂

This one has given birth to her senior😆

If I try this with my mom that year, for sure da no born me well make me sleep with eyes close for that house for one week

Opportunity comes but once. Better utilise it fully. Sis maximised it🤣🤣🤣

Nah,count me out The pikin go get injury o😂

Her mum is confused 😂😂

This girl na really really gangsta 😂😂🤣😅😂😆

Hausa people know na rubbish she dey sing sef 🤣😆🤣😆🤣 She no sabi d lyrics She just wan run her mama street 🤣

The woman say na "how?"😭😭😭😭

From the intro, you would know that she's ready for the kill 😂

And na nonsense she Dey sing ooo 😅🤣

Abraka boys settle down go studio go record am😄

U dey knack ur mama plastic for head 😭😭😭

I was already thinking the video wasn’t going to end the way it did. Good thing I wasn’t disappointed🤣🤣🤣
