Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She healed a crippled man 🥹
461,129 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
9 Kommentare

LABI 🧸vor 1 Jahr
Make she come Egbeda bus stop or Ikotun make then I go believe her 😂😂😂 but for now she stop all these things Abeg just Dey waste bottle water

Lagos Landlord & Osun, Kwara Tenant🇳🇬 🇺🇬 🇬🇭vor 1 Jahr
Nah lie go finish una but wetin concern me....make I dance small

Ugochukwuvor 1 Jahr
Bro how are you? @thatverydarkman just checking up on you

Mckinzy 🎸🎶vor 1 Jahr
Na here vex me pass

Duchess of Ile-Ife😘vor 1 Jahr
This one go collect balance. E sabi work😂🤣

Olavor 1 Jahr
Are you kidding me? See the reaction on the face of others sitting. Pathetic Liars 😂

REMA GIRLFRIENDvor 1 Jahr
Looking at the man’s legs 🦵 he was never a crippled man 🧍♂️. Religious Scammerss Please Take it Easy na 😩

Chuks Ohaxvor 1 Jahr
Make I bring one cripple that I know make she help me heal am🥹

BOUNDLESSvor 1 Jahr
VeryDarkMan please verify this is it a skit or arranged miracle.
Ähnliche Videos
0:59
Sensitive content
She healed me
Genie
343,606 Aufrufe • vor 1 Jahr
