Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

She later give up. 😂😂

224,147 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

25 Kommentare

Profilbild von GBOMOGBOMO🍇
GBOMOGBOMO🍇vor 1 Monat

This guy na thief, WHITE is an Arsenal player 😅😅😅💔

Profilbild von International Bobby J
International Bobby Jvor 1 Monat

William nah name of footballer

Profilbild von Ify.
Ify.vor 1 Monat

The man try. She was asking ladies stuff and he still got it.

Profilbild von Akolo Emmanuel // Visual Artist
Akolo Emmanuel // Visual Artistvor 1 Monat

How u take know am. I no Dey use am 😂😂

Profilbild von Periodic
Periodicvor 1 Monat

She got white but she no know Ben White

Profilbild von 1️⃣or2️⃣
1️⃣or2️⃣vor 1 Monat

but she said White naa

Profilbild von Sammy
Sammyvor 1 Monat

Maraba junction is in Abuja 😀😀

Profilbild von abdulakeem ahmed
abdulakeem ahmedvor 1 Monat

My own na that nails wai she they use eat swallow

Profilbild von ScUrYzEeNhO🦄🦄
ScUrYzEeNhO🦄🦄vor 1 Monat

She got it the man sef no sabi

Profilbild von MAYOR OF EJIGBO💙𓃵🕊
MAYOR OF EJIGBO💙𓃵🕊vor 1 Monat

But she mentioned white now

Profilbild von Olatunjy
Olatunjyvor 1 Monat

Thief😂 william and white are correct 😂

Profilbild von GBO AUTOS LTD 👑
GBO AUTOS LTD 👑vor 1 Monat

😂 I love this 😂

Profilbild von Fine Igbo girl👸🏼
Fine Igbo girl👸🏼vor 1 Monat

@chmzbright 😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Joe. 🔶 💈
Joe. 🔶 💈vor 1 Monat

😂😂

Profilbild von Miracle Lazarus
Miracle Lazarusvor 1 Monat

Pour evil 😂😂😂😭

Profilbild von Uncle Nackademus
Uncle Nackademusvor 1 Monat

😂

Profilbild von CHUN_____LI
CHUN_____LIvor 1 Monat

The girl sabi coook

Profilbild von El Bean
El Beanvor 1 Monat

As the bae carry the last portion of food E pain d man ohh He just act

Profilbild von cityoflondon
cityoflondonvor 1 Monat

Chairman’s head de glitter but eno be diamond 😂

Profilbild von ScUrYzEeNhO🦄🦄
ScUrYzEeNhO🦄🦄vor 1 Monat

White

Profilbild von Swiss 🇨🇭🫣
Swiss 🇨🇭🫣vor 1 Monat

Maraba no be Abuja keh

Profilbild von Akolo Emmanuel // Visual Artist
Akolo Emmanuel // Visual Artistvor 1 Monat

Kiss Kiss

Profilbild von Abayomi Oyeyiga
Abayomi Oyeyigavor 1 Monat

🤣🤣🤣

Profilbild von Freshy Oloye
Freshy Oloyevor 1 Monat

Walcott

Profilbild von Olatunjy
Olatunjyvor 1 Monat

Lol 😂 I no dey use am, how you take know am??

Ähnliche Videos