Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
She no even reply the host greeting 😂😂
137,474 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 42

For breast wey don reach belle 😭😭😂😂😂 Men dey suffer oo

😂😂😂😂

With her yam leg🤭🤭🤭🤭

😂😂😂😂😂

😂😂

Even fake poco x Charles okocha sef shock 😂

😂😂😂😂

With her yam leg 🤡

Lmao

With her cheap wig and dirty skin

Them don finish this lady for Cs

I swear now i believe this thing is content no woman on earth can be this silly even if you grow up for gutters

With forehead like Toyota logo

@Dmerrycomedy 😂😂😂😂😂😂😂

Person wey rude no greetings sef she dey craze 😒 Fb bro 🙏 see her leg like the L in Lexus

Na wetin the host say make she do be that. Na their agreement be that.

See voice like, my name is Uche

This show should be cancelled immediately. Its just a substandard of Arlette’s “POP THE BALLOON”🎈 It’s bullshit!! It doesn’t prove any seriousness in whatever purposes it was intended for. Characters are often disrespectful towards each other.

Must be acting bah ??

Acting ke

Person wey her two breast de fight with each other! Na Nigerian government i blame

Why so rude?

Una dey bring man to find match amidst men …Jesus 😂

The audacity to look for your spec with such fallen bress even that wig is cheap

She go wear wedding gown in halleluyah challenge laslas

No wonder a lot of people lost interest in the show lately. It was way better when anyone could come in not just a certain class of people.

Sisterhood is not proud of you o

With this flat chest ?

This part na acting - not real

See spec herself 😂

Spec dey cry

Over confidence they worry Werey 😂😂 Cheap they call person cheap 😭

Character problem obviously..

With breast wey fall like wall of Jericho Mtcheww😒

Why is everyone insulting her? I mean she’s allowed to have a choice and she can want whatever she so pleases. But one thing is certain and to God who made me, she’s not the spec of her spec, the kind of man she wants, I know he cannot want and settle for her. Leave her please 🙏

Her mouth too wicked😂

If she bad the way una for CS dey talk so... the guys for no keep their balloon...

Omoooo GUIDE OOO

See wetin men eye Dey see😭😂

E no day hard know feminist 😂

Acting

It's always the average looking ladies 😔
Похожие видео
Smart baba, she no even wait reach house 😂😂😂
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
66,367 просмотров • 3 месяцев назад
