正在加载视频...
视频加载失败
She ran mad while blowing balloon.😭💔
275,964 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)
44 条评论

Sad to know we are getting happiness from dangerous things. Being a Nigerian is not a day job

I swear!

She never run mad , she go still enter market ..stupid set of youth

Man.😭

Them go say yahoo boys done use her 😂😂😂😂

🤣🤣🤣

They put something inside that balloon

Na drug dey inside now. She's also aware.

Moral lesson: Too much happiness na madness. 😭

As she run mad now you don’t laugh 😂 na d trip bdat

Na minor things girls dey take runmad this days

If no be say una dey mad how you go dey gave her laughing gas blow

She don dey see her forefathers

😭😭😭

issues

Watin them dey put inside??

She wan feel among. 😭

😭😭

🗣 Do am nau: Person wey wan render you useless 😒

lol 😂

😂😂😂

That first laugh was when her brain just spark 😂

Gas out boys and girls 😹💔 guys una de kill una self small small

Watin them dey put inside that balloon?

Village people

Bro na laughing gas be that

🥲

Watin we go call this one now?

She inhale laughing gas

E get wetin them dey put inside the balloon???

Shey na dem like drugs pass

Not madness that is over excitement

Is that not laughing gas

Nothing fit make put mouth for this nonsense Sha Igbo don do me abeg

Naso colos Dey do sometimes , you go get panic attack cuz your body never experience that feeling before .

E ti daran 😂😹🤣😁

Leaders of tomorrow

Guy!😭😂💔

The girl encouraging her is very stupid and wicked

Hold am keh Make she bite me for waist 😒😂

Congratulations to her, many more wins to come.

Peer pressure

That is what bad drugs does

Nothing do am
相关视频
Sensitive content
Websters tells the girls if you do onlyf*ns pop your balloon already 😭 Lowkey mad respect
Stack
43,668 次观看 • 6 个月前
Sensitive content
Her man got her angry while driving and she did this while on motion🙆🏼♂️😭💔
Oyindamola🙄
86,187 次观看 • 6 个月前
Sensitive content
she really ran away😭😭
insane brawls
73,070 次观看 • 1 年前
