Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
She really wanted marriage so bad 😭💔
29,727 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

So na bad thing if a woman wants to get married? Una go Dey alright las las

Walahi dem just Dey jealous the girl marriage

She’s just happy and excited now yall can’t blame her because she’s a victim of a cheater

Ok

She is very beautiful sha I hope she enjoy her marriage

Over beautiful

you are a foolish person girls girl una weirdo

Abi oh help me ask dem o

I hope she chooses herself in all of these.

Wait wait , na this girl this man cheat on ?

Virgin no too dey hear word, na free world

She's beautiful

Walahi

You re a very stupid woman, u nko u no want marriage

Hmm

Wow

For real

🤣🤣🤣

If you don't stay wicked, you would cry!!!!! This is cute but not in this our wicked world

Stupid people full here normally

This your talk get as e be Is this some sort of mockery or what?

Make una leave this girl Abeg

Go seat down one place

Make man come na😭

Yes and she got it ❤️❤️

I smell jealousy here

You this particular account Your day will come

Abi no mind am

leave here now

What's wrong with wanting marriage? Why make it look like she did something wrong? Girl is just excited about her future partner. It's not her fault he betrayed her.

Leave story time for my gender

Person wey done reject like 15 proposals

Oversabi girls that how they behave...I know say one serious guy bin don meet her before..
Benzer Videolar
Sensitive content
this broke me so bad she really wanted to join them i’m sick
na☕️🧪
142,337 görüntüleme • 7 ay önce
Sensitive content
she wanted them to be hateful so bad i’m in tears😭
𝗱𝗮𝗻𝗻𝘆🫧💚
1,120,673 görüntüleme • 2 ay önce
