Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

She reported her boyfriend to the EFCC after her boyfriend he started from scratch with started giving her attitude after cashing out $25k and they actually bvrsted him. She doesn’t have any regrets for doing that and said she’ll do it all over again.

188,692 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 38

Фото профиля Web3Doktor
Web3Doktor3 месяцев назад

Una go think say people like this no de exist until e hit u ? ... I never believe until I jam of this kind , na Den I take understand say truly Bible no lie about Jezebel

Фото профиля TENIOLA
TENIOLA3 месяцев назад

Girls like this plenty. Dem think say na play

Фото профиля KING 🇳🇬👑
KING 🇳🇬👑3 месяцев назад

This one na content jor Even if na truth, fear no go let her cast herself like this

Фото профиля TENIOLA
TENIOLA3 месяцев назад

That one self dey

Фото профиля papilo😈🐦‍⬛
papilo😈🐦‍⬛3 месяцев назад

Broooooooo I keep saying this fear women. Like me now Inside 24 hours I use 23 hours to fear women then use the remaining one hour to plan on how to fear Women the next day 😂😂😂😂 Just imagine the aura she have non saying this trash

Фото профиля TENIOLA
TENIOLA3 месяцев назад

@stubborntailor 😂😂

Фото профиля 👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣
👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣3 месяцев назад

Every second, every minute, everyday of your life, never forget this….

Фото профиля Philose 🦭
Philose 🦭3 месяцев назад

She be accomplice for yahoo and she get mind dey post content? 😂 Anyways whatever you do nor let women feed you else you go enter

Фото профиля Qorsh The Dj
Qorsh The Dj3 месяцев назад

Cooked story or not, she just confessed to being an accomplice to the crime. Most of y’all attacking the lady, una forget to attack the ungrateful boyfriend too

Фото профиля SBM
SBM3 месяцев назад

Reading all ur comments made me realise dat patience far from Nigerians 🤣🤣🤣🤣at d end of d video she said it was a story (so it definately happened but not her someone else’s story)

Фото профиля FOLA 💫❤️‍🔥
FOLA 💫❤️‍🔥3 месяцев назад

Another episode of story that never happened. 😂 EFCC no ft give am life sentence hope you know?😂 If ná true prepare for his return.

Фото профиля BigWave AFC
BigWave AFC3 месяцев назад

I don’t judge people in this kinda situation…. If after doing that and your conscience sits well with it, then live on!.. You only know you did the wrong thing when your conscience won’t let go and you continue to regret everything

Фото профиля Emry
Emry3 месяцев назад

You should be apprehended as an accomplice, cos you only reported him because it didn’t favor you anymore.

Фото профиля Echewa (Son of Echetara, Son of Echefuo &Echegbuo)
Echewa (Son of Echetara, Son of Echefuo &Echegbuo)3 месяцев назад

The lady did very well. We don’t need criminals in Nigeria. Yahoo boys and girls belong in prison. But EFCC also ought to arrest the lady for being a sponsor of a Yahoo boy. She only used EFCC to try to solve a money-sharing dispute between two criminal co-conspirators.

Фото профиля 𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏
𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏3 месяцев назад

You can make content wee fit eventually put you for BIG TROUBLE.. even though its a lie

Фото профиля Oseni A. Olabooye
Oseni A. Olabooye3 месяцев назад

Exactly what a good girlfriend will do .. If all out girls who date yahoo boys can be doing this... It will limit crime in Nigeria ... But Instead they join them because of there greediness.. And if we are to look at it welll, I know this lady intensionally did it maybe because she caught him doing something wrong..

Фото профиля petty igbo man
petty igbo man3 месяцев назад

Well if she don’t accept rejection then it means she was there so if he hits it then she’ll hit jackpot

Фото профиля The Bams 🤜
The Bams 🤜3 месяцев назад

Where una dey see all these wherey girls now?

Фото профиля HRH. King Emeka
HRH. King Emeka3 месяцев назад

These fake stories are getting out of hands. How I wish EFCC could arrest her.

Фото профиля Giewill
Giewill3 месяцев назад

I can see why Satan left Adam and went to Eve. If you see a snake and a woman, it’s better to let the snake go and deal with the woman.

Фото профиля W4
W43 месяцев назад

Good for her. If she also dump him for a rich guy when he’s struggling, he’ll feel sad as well and might even plan a revenge. The earlier y’all focus on yourself and attract the right spirit the best for you. Madam dey inside relationship dey wait make man make money. Handicap

Фото профиля OMA ANN
OMA ANN3 месяцев назад

Bro forgot that the person who knows your struggles also knows your secrets

Фото профиля heaven angel
heaven angel3 месяцев назад

Omooo na why me no dey gree for any girl wey I dey date say I dey do any online stuff ohh, cuz of such situation, even if she see em by mistake omooo me no go gree ohh cuz how your babe go even know say you cash out $25k haba na Pablo 😂😂

Фото профиля Ambassador of Abuja
Ambassador of Abuja3 месяцев назад

Someone should please advise this girl to watch her back because if that guy happens to be a Yahoo boy, he will come from her. Even if he did not come, his friends would do that

Фото профиля Dreamz
Dreamz3 месяцев назад

That girl is already a walking corpse, game boys don’t forgive, I won’t be surprised if they kpia her in the next 3/5yrs time. Dem no dey snitch oh.

Фото профиля Miracle not that of Bbnaija
Miracle not that of Bbnaija3 месяцев назад

Snitch.! If that guy come out kon find out say na you snitch, RIP in advance

Фото профиля samad
samad3 месяцев назад

The first woman have seen in Nigeria that understand the meaning of us. Tht guy is not mature. Even if u cheat na sense u go use. See no be the cheating pain her, it is the fact say she dey reason for two and em dey reason just for himself

Фото профиля Aloba Jrn
Aloba Jrn3 месяцев назад

You see you men stop helping poor girls put a stop to it let their parent help the poor prostitute.

Фото профиля samad
samad3 месяцев назад

The day my ex suddenly hit 350k a month, na then she dey tell me say “I just realized i don’t need a man” And from then she don decide say I no dey useful na somebody else she want. Person wey never do anything substantial for me. This guy see better woman he fuck up

Фото профиля samad
samad3 месяцев назад

I no fit defend the guy If she really did support you by emptying her savings to buy you laptop wey u use, and share her food money. thats love No girlfriend I don get don even do anything for me Even if you no do again you for appreciate her with at least 5k$ from the money

Фото профиля WESTERN 🌍💡
WESTERN 🌍💡3 месяцев назад

Omor, one dude got bursted 3days before leaving the country, after releasing we got hint nah him babe run ham cos she no wan make she leave her for another girl in UK 💔

Фото профиля Pounds
Pounds3 месяцев назад

Oloriburuku girl . Do you know how govt are cashing out on us with fake promises . Loan , bad road , fake drugs , fake food . Bank charges. Dis are there scam .. etc . Seat down and think how is d govt king of yah … you can’t know cos you brain low

Фото профиля X_Xus👽ted
X_Xus👽ted3 месяцев назад

lol until you do am for person wen go go the EFCC com out and you go missing for life they won’t find your skeletons sef. As you dey craze dey go make u sef dey aware say people are sick in the head dilute your body in a tank and dispose it into the river be like say U dey Mad

Фото профиля Goodluck Nuelz (WaraWara)
Goodluck Nuelz (WaraWara)3 месяцев назад

So finally she pushed it into him and still messed him up. Women! Tufiakwa. I am not marrying again !!!

Фото профиля FXNUGGETS
FXNUGGETS3 месяцев назад

Content or not, one thing is certain Criminals can’t be faithful in relationships. You know what he was doing is illegal, but you still stayed and said nothing, but the moment it didn’t pay you, you tell on him, both of you deserve yourselves.

Фото профиля SBM
SBM3 месяцев назад

Let’s look at it from a bright side,Atleast she didn’t kpai the guy🤷🏻‍♀️dat makes her a bet than d guys kpaing their gf for spending on them 🤣🤣🤣 🏃‍♀️

Фото профиля L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤
L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤3 месяцев назад

Keep her story Aside first, Wetin I See for Dis video na if woman really like or love you she go s@crifice for you, according to her she no get but dey collect from her parents take dey support the guy ,to cut long story short Any girl wey nor dey give me anytin nor go see shishi

Фото профиля Calista
Calista3 месяцев назад

Hmm if nah me I be your boyfriend I go kidnap you so your family go pay me that money back I swear

Похожие видео