Loading video...
Video Failed to Load
She saw Peller on her flight todayโฆ Peller just focus on pressing phone ๐
12,791 views โข 14 days ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

sarahisblessed14 days ago
@beri_grizou Una go see person start to film am even upload am.

T R E C C โ14 days ago
๐๐๐

SAMMY๐ฆ14 days ago
Peller na grace boy og

EMMANUEL14 days ago
Which one is Almighty peller. You're an idiot man!

N.NILE14 days ago
Person wey dey find attention

WAX14 days ago
If na me marry you and you do this rubbish I swear I go leave you

AJEH STAR ๐ซโจ๐ธ๐ช14 days ago
He no wan give her chance lol

Beejay_GC ๐ฆ
14 days ago
Peller don turn celeb

Adams Anderson14 days ago
So peller na Almighty now?

MIke fr714 days ago
As she show her face I give up
