Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
She shifted the what? 😂😂💔
621,516 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

The resultant force is bad as the angle is not just correct for an optimal pull with less effort. I don’t know why they have to place the gen that high if there is no kick-starting mechanism

She shifted the shaft lol 😂🤣😅

How dem go Dey refuel the gen ? For that place then put am

Wait..how una go pour fuel?

How fuel go take dey after shifting the shaft 🤣🤣🤣

Abeg watin gen deh do up there? So kind lifestyle weh some people deh live for this country self tire person..

How can fine girl like this be stressing over starting a generator, Nigeria is too hard for fine girl like you. Babe, would you want to celebrate your Xmas in 247 light in Accra...

@OPay_NG reply your DM make devil no ponish una papa o 😡😡😡😡

A real woman Soft af 🤩🥺🥺

She don dey shift shaft sinceeeeee🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Benzer Videolar
What did I just watch? 😂😂💔💔💔 Bro watch to the end 😂💔💔
Mr Armstrong Utd
200,697 görüntüleme • 2 ay önce
