Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She slapped the guy two times omo 😭
8 Kommentare

@TeniolaYBNL Find her for me

@TeniolaYBNL E better be skit cos Everybody for there go don collect b4 dem go talk cut cut cut Ọmọ ko ri bẹ ni real life oo Ma fẹh nọh iya e pa

@TeniolaYBNL So in the whole gathering, nobody could speak up for the guy and tell the girl she was wrong?? If they guys retaliates, we'll now call him abusive??? Smh....yeye go just dey smell

@TeniolaYBNL I no go touch you oo but your phone go reach mechanic

@TeniolaYBNL So no one saw how he pushed her? And why she get serious anger issue like this?

@TeniolaYBNL The guy did well for not relating back

@TeniolaYBNL Wetin I know be say I will do my own back. No omo

@TeniolaYBNL This is not nice o, forget gentle man
Ähnliche Videos
Sensitive content
Omo, now I understand why the guy comot for the relationship. That Ivana infêction nearly kpai am. 😭😭
DavidoPolice
411,044 Aufrufe • vor 26 Tagen
Sensitive content
Guy beats up this british girl after she slapped him!
Insane Videos
2,864,526 Aufrufe • vor 5 Monaten
