Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

She surprised her man with a visit, and this happened

100,709 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Victor Frank Ejor
Victor Frank Ejorvor 1 Jahr

You went for a surprise visit and received a surprise

Profilbild von Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzlevor 2 Jahren

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Profilbild von One Man Down
One Man Downvor 1 Jahr

I don comot my hand from anything wey concern relationship ....na since I avoid relationship problems I come dey fresh.

Profilbild von Churchhill Not Winston 🇨🇦🇳🇬
Churchhill Not Winston 🇨🇦🇳🇬vor 1 Jahr

Like this of you didn’t open the video

Profilbild von Tọbílobá ➰
Tọbílobá ➰vor 1 Jahr

You learn the hard way 🤣

Profilbild von BABA AFRICA
BABA AFRICAvor 1 Jahr

Rest

Profilbild von RANDOM DUDE 🙂‍↕️
RANDOM DUDE 🙂‍↕️vor 1 Jahr

Person wey God calm down create finish …. You Dey call am stray cat, Ehn?? If the house na “our home” as you call am, why you dey give am surprise visit?? And why you no get key to “our home”??

Profilbild von majesty
majestyvor 1 Jahr

The guy no sabi lie sef..... This one dey with the guy because of the gains

Profilbild von ryan L
ryan Lvor 1 Jahr

You dn chop your other half food finish for this Tinubu period na 😭🤲🏽 If you are having a bad day go your papa house 😂

Profilbild von Roam Gosip
Roam Gosipvor 1 Jahr

The truth is that it is very wrong to give a man a supprised visit

Profilbild von I am HASFAD
I am HASFADvor 1 Jahr

Shey if na you him no go believe you

Ähnliche Videos