Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
She too goood,damn!!
Комментарии: 33

Every igbo person can literally sing this song from start to finish.. It relate to us bigly

Hmm

But wetin we Yoruba people dey sing for this song???🤣🤣🤣 This video just made me realized I’ve never sang anything correctly from this song😭🤣 Nice one girl👍🏾

That's how one fine babe sang speed darlington's song at karaoke at the Ibro fish in riverplate, Abuja. Laugh wan kee everybody that day.

I think say, people say country hard. 🤔

As country hard make we kill oursef?I don't understand this your comment

Una still dey see money for this type of enjoyment. That's great

Shey na only me dey follow her sing along?💃🤭😂

I love this song ehn 🥰

That guy wearing dey feel the song pass person wey sing 🤣🤣🤣

Now, I can understand the music better than phyno 🤣🤣

Waiter! Put her bill on my tab! I'll pay!!!

She did well but the voice...

Fendoz hotel Owerri

Find her for me I have something for her

See as I just dey smile 😊

She good die !!

Make she marry me if she de free this weekend

choosing phyno at karaoke is a personality test and she passed instantly

Before you read 1 , 2 comments, Dangote IPO go just appear. Them want everybody to become rich by force.

This one I go get am 10/10 😂

Is she key/tone-deaf?

Umu Nwanyee 🤗🔥

She nailed it👌🏼

Good

She's good. Very good

She is good

Fendoz spiibert owerri, With the convertible roof🤣

Old is gold indeed 💯 Ezege 🔥

Nyenum mic 😂😂😂😂😂😂

A whole karaoke night with peak Afrobeat songs will be lit 💥

📴 🗝️ 🔐 🫤🫤

My type for real
