正在加载视频...
视频加载失败
She understood the assignment 😅
27 条评论

+234 girl fit don throw your phone 📱 inside the swimming pool 😂 😂

Life no suppose hard if you have a working brain and sense of humour!!!

If na +234 gals…Dem go tell u make u send dem money to look good for u….🤣🤣🤣

He said he’s gunna’s cuz what y’all expect she’ll give in…just like a good looking guy says he’s wizkid’s cuz of Davido wetin you expect

Just avoid all this poor entitled +234 ladies with their forehead 😂

+234 girls go tell i don't even cloths to wear

Nija babe go say mk u pay for their table before them give you number 🤣🤣

He sounds like an idiot and she must be a moron for responding to that nonsense. Yo, my name is G stacking it up homie lol time to grow up.

No country old conversation reach oyinbo, them sabi communicate weller, see as everything goes well

+234 girls go break your phone 💔😂

This nyier the gold digger prank guy

NG babes need to learn so much tbh

This is how life suppose be

@miracle9045 👍

Heyyyyyy

Poshe smart beautiful… they can never stress you Zzz

I trust +234 babes 😂

Life nor pass like this 😂

Demm , her eyes 🥹

Boss u no dey sleep

Lol

She is cute

This nigga big cappin 🤦🏾♂️

Houstonian confidence is on another level. I’ve seen it all here.

Life normally no suppose hard

She is pleasant, radiant with great attitude. I like her composure.

I like the girl too

