正在加载视频...
视频加载失败
She use me cure Konji oo 😂😂
33 条评论

Omo who Dey chop this girl Lowkey

Omo if girl tell my guys this we go fight oo

The guy reason like me oo..if it be say she wan put belle for your head this shit literally happened to me last week Friday I no kuku fuck am😭😂

God don already put butter for your bread you dey use cold water😂😂

That's why as a man !!!!!! Do not have mercy on KPEKUS, Lash am watin no good !!!!!!!!!!

Omo this gal fine die

You wan use and dump me 😭😂

Why is the guy on red shoes putting his shoes on the wall. I hate that stuff especially when the paint is white or milk color. Like shey u dey mad? De thing sef don de vex me. For my house I hate when people touch or lean on the wall. Just stay away from my wall abeg.

God give you epa you dey find spoon? 🥄😂😒

😭😭😂😂😂😂😂 humble naw fool

Soft boyssss

I Don die 🤣🤣

what did she say..?

See for your life no talk say Man useless Oo

As how nah

I swr they are some guys like this and some girls too

Omo the kyn shame wey dey follow dis feelin 😆

😂 😂 😂 😂

🤨🤨🤨

That last question na give her pride….

This one enter ✌️✌️🙌🙌 asweardown

🤣🤣🤣u don zuzu

Who are you in that body

😂😂

Use me😭😂

E get one girl wey dey do me this thing 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

😂😂😂💔💔

😂😂😂😂

😭😭😭😂😂😂

Stupid shit totally senseless

I hope say no be wetin ma ex wan do me like dis fah, I no come dey understand her fa

😂😭
