Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She wan craze! See tears. 😭😂😂
248,504 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
34 Kommentare

People are not just evil and wicked for no reason. She won’t tell you the entire story. Let’s hear from the guy before we judge

She cheated on the guy before he got car

i get one girl i wan do this to😂

Na that car Dey pain am pass if he no tear ride she no go cry..

The boy for carry am go small road trip before he break up nau 😭😭😭

Na front seat privileged wey dem restrict dey pain her so 💔🤣no free uber

@Alhaji_Dowat no be that money wey she borrow am dey pain her pass

Forming Victim Dey sweet them

Atleast she still dey cry inside ac 🌚

She never see anything😂

A good girl😂😂 Person pierce ears like this say nah good girl😂😂

Una go dey cheat expect the man to still committed after em don make am. For most of girls if you dey cheat on your boyfriend when dey broke and em no talk. You might think he doesn’t know. But na only time go tell. It’s better you break up if you are tired of relationship. If not you go cry

Men are wicked fr

You go think say she no do anything,guy man just dey chest the heat till it become hit .

She don cheat on the guy before wey he forgive her or make she even think the guy no know 😭

That girl na good girl keh? 😂

They aren’t on the same level again 💁

Naso one tell me say “ my ex has bought a car”

Person wey he saw all her cheats when he was still broke and didnt talk

she no believe ham😭

I don’t believe her, moments like this na only lies dey full their mouth Men rarely forget the good you did for them

Her tears sweet me

Baby girl, buy your own GLE

Good girl wey no show love and respect during grinding days go still suffer

Proof that there is no reward for good guys 🌶️

Fawk 💔

Good

Girl wey wear no ring no be good girl anything. She no even know say the guy know all the rubbish she dey do

😭😂😂😂

Eyah😂😂

Nah she borrow him money for the amg?

Which work the boy Dey do thou

😂😂😂😂

Big clown 🤡
