正在加载视频...

视频加载失败

She was beaten for wearing the wrong uniform 😳

582,631 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Grey Beard 的头像
Grey Beard1 年前

Drop location make fathers mount

So.Gay 的头像
So.Gay2 年前

These pics are so hot 🔥🔥🔥🔥

EMZO 的头像
EMZO1 年前

She's a new student and she was flogged this way?? The teachers need to be arrested

Mickey 🔥🔥🔥🔥🔥 的头像
Mickey 🔥🔥🔥🔥🔥1 年前

Omo I remember teacher beaten my son home..I was just bathing him he was shouting daddy don’t touch my bum bum I say why tell me say teacher flog him 12 I look the bum bum so red… next day 2/2 wood i carry go the school the teacher run nah security man safe her & the principal😂

Sankara el Padrino 的头像
Sankara el Padrino1 年前

Abeg make we see wetin happen when una reach the school nah abeg

Vicky uk 的头像
Vicky uk1 年前

Pls I'm waiting for part 2 sir....abeg no disappoint me🙏....I don dey boil Fr here cos tell me wetin concern d teacher wey dey upstairs wey call her come. God help me wen I become a parent

Hoodtrends 的头像
Hoodtrends1 年前

Economy hard, teachers are becoming frustrated, all these nonsense need to stop.

jabulani cool 的头像
jabulani cool1 年前

Most of them are passing hard times on this kids

Animashaun Ganiu 的头像
Animashaun Ganiu1 年前

Na me and the teacher police go eventually arrest!

Mohammed Aliyu 的头像
Mohammed Aliyu1 年前

Any teacher wey beat my child in such a way, make my wife just prepare food wey she go bring to me for police cell, because I know say the kind beating wey I go beat that teacher I go sleep for station that day.

Ogbuefi Emma 的头像
Ogbuefi Emma1 年前

Hmmm, some teachers Dey over do

相关视频