Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Shebi na Lagos we dey?🔥
17,069 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)
29 Kommentare

The best, that Grammy go still land for that cabinet

Sure nah

I too like this guy na yorruba guy @Samad_wurld

Samad you too sabi 💖

@iam_sola_ Why your voice be like Asake voice 🌚

I too love this your song

You just use bella spoil this better gbadu 💔

🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

😮💨 nahhh this one got some bounce I wasn't ready for

Samad too sabi

SAMADDDD

🔥🔥🔥

This one sabi nothing you wan talk ♥️

Awa o raye ere, as in dey green for ourside We go run ham again. I dey on ham lowolowo

When we’re talking about creative man. This is who I’m personally referring to 🚀✌️

Samad for real you sabi

Love you bro ❤️

omo yemi ride on! 🔗ℹ️

Bro Thank You For The Lyrics You Added To This. I Don Browse, Browse, Search Nothing Dey Chrome

Omo this one enter o

Samad seh

I remember that night I follow u go show for island wey rain no let u perform e pain me die 😭@Samad_wurld

Style lit asf 🥵🔥🥂🍾

Nah Bella voice be that for end Abi?

Consolidation 🔥

Emi o raye ere

Na Lagos we dey!!!!

Ogo

Nobody repeat 🔂 this new hit (Lagos) reach me!! Allah e jus Dey ring for my head every minute @Samad_wurld
