Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
She’s dating a sweet guy 🥹🤭
Комментарии: 24

Nice nice. Hope the boy dey take good care of himself too sha

Her name is Sadie McAfee.

Those female thieves no go like this post oo

She's contented

Rora tewo ejeh Refund no dey relationship ooo

Result

You go know say she dey appreciative

The guy dey send 1k 3500k ooo and some miscellaneous Still Thinks he’s sweet..not my babe🙂↔️

Last last na everybody go chop breakfast

The werey de do ajo

Sweet guy keh abi mumu guy 😁 wetin give assurance say na him go later marry this girl 😀

Two sets of stupid people. Lol

For the middle of the video, guy man hand don cold lol 😂😂

Highest no even pass 30k.. hisss

All the screenshots no reach 200k make she go learn work Abeg

This guy never send pass 30k once but the girl love her pass some SIMPS wey dey press 100k and above and their babes still dey disrespect them steady. Na why dem dey hiss upandan for Comment Section 🤣🤣🤣🤣

God don save me from this nonsense

No worry 😉 after investing in her, she go turn against once that benefits stop.

Wait oo so if dey press money I be sweet guy be that oo

The boy begin take swinol new…. Transfer nah one of the signs

If you no dey send money, you no sweet lol

She no Dy press money give the boy .? God forbid 😂😂😂😂

Financial mistakes 😭😂

Please teach your daughters that this is not sweet kankan...this is what her father is suppose to be doing....at this age youre already crazily exposed to serial activities. Hmmm sikira
Похожие видео
Sensitive content
she’s dating a guy her fathers age? 😳 #standupcomedy
Michael Blaustein
311,964 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
SNEAKO catches Sommer Ray lying about how soon she’d f*ck a guy she’s dating💀
SNEAKO
245,735 просмотров • 2 лет назад
