Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
She’s right, I agree with her. Some guys are just m@d
35 Yorum

But women hanging their breast outside unprovoked is not harassment? Keep quite abeg

But woman Dey bring breast out for public to breastfeed their babies, isn’t that harassment also?

When una go talk about the woman that bring out their breast anywhere any how, just to breastfeed her baby ? U are also harassing us with that big boobs u bring out

Some men are mannerless, I can't imagine myself doing that shit

Aswear, some guys are just shamelessly f00l!sh

🤣

They keep comparing themselves with men. That's why they don't last in a relationship. Because they bring their complicated life into a relationship, thinking that men are as complicated as they are while men are simple going humans

I swear that thing dey muzz me Like I used to ask wen I see that wen you travel out can you do this abroad ????

They can’t try that abroad, na for Nigeria dem dey misbehave

But breast is not a private part

Hmmm... U r not serious... It shows u r naughty and spoit girl,. U resemble person wey go do fall for preek, u better repent and give yr life to God... What happened if u see them u pass your way??.. to pee get station?? Ashow

Na all of una dem Dey show preeq. Una just won set camera Enshiere

But the same woman can naked online una dey crazy 😧

On point

I Dey see notice that behaviour, for der mind we be men nah, that until I do that shit in front of his daughter

😁

Coming from a gender that do harass us every second,and we dare not to complain

Same way ya’ll assault us with yours on social media

The tin dey Frick u?

U re right though

Honestly speaking it is wrong

E Dey enter your eye 👁️ madam

At least they are not showing it online

What's your eyes doing there 🤪🤪

You never waka

Okay make I no piss because of your opinion

But we men get harassed everyday with your nonsense “my body my choice”

What of women that wear clothes that show their breast ??? She no see that one talk.

Come tell my friend like that e go carry am face you day pee

Na for yoruba side, I de see that they happen oooo

Women wey de breast feed nko?

🤣😂😂na you say na private ooo. Me wey get am no say anything na you wan say something for me ? 🤣😂 if you go like see am in person e dey available anytime

Some don sell their shame right from birth sef 😂😂

No be women dey naked pass these days...😂

Am mad o
Benzer Videolar
Sensitive content
REP NANCY MACE says ‘NO MORE D*CK PICS’ She’s done with guys SLIPPING into her DMs ‘IM STAYING SINGLE — I want to do what I want’ ‘I do think MEN ARE INTIMIDATED’
RT
213,230 görüntüleme • 9 gün önce
Sensitive content
She’s caught by her boyfriend… with TWO other guys, not just one!
KO Sequence
23,747 görüntüleme • 3 ay önce
