Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sheybi una don hear 👂
364,547 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

That’s how most women got here 😂😂

She might end up being the one to cry 30 times 😅😅 She still dey learn men 😁

This one never ready. If them do am strong thing again, she go set up ring light start to dey cry by 4am in the morning.

For that front, some men will willingly want to cry.

Abwg where she Dey. Make she com make me Cryy. I don’t mind.

Like seh na my body wan climb bed .

Tomorrow when you no see good husband marry we go send you this video make you see wetin you use mouth talk for social media

Una. I see Wetin my eye Dey see? some men will willingly want to cry, and I'll be very happy to be the first person to cryy😔

how can i become one of the 30? i’ll take her out of whatever village that is

Thank God I no like big breast
