Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Shu Peru video up!
263,077 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 9

You deserve too much respect Mr. Director

As I Dey always support your hustle,I know say one day you go support mine too🤲❤️ We are the world😁

Did i just saw an inscription of VADO THE GREAT on a van?

Where vado dey see money pay you abi u don less ur video shooting price?

Kizz no dey even follow una drag, but hate too much.. and that hate sef una just dey force am.. ☹️

You are really overrated, always packing crowds on your videos.. no good message from this current video I just watched

Why dem Dey say this song bad? Una dey crqze for this life ohhh

How you got this far and very good is a story i will love to sit with you and listen to, inspirational Nugget ❤

Idan no dey shoot video, na video dey shoot idan


