Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

37,895 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

Adékólá Òbèlé profil fotoğrafı
Adékólá Òbèlé4 ay önce

See the content, observe what he’s promoting, next thing they will be blaming the government. Imagine

Cana 💨 Presido 👑 profil fotoğrafı
Cana 💨 Presido 👑4 ay önce

You be fool, nah our content cause insecurity? goat.

Adékólá Òbèlé profil fotoğrafı
Adékólá Òbèlé4 ay önce

You wey I know where you Dey stay, boy be careful o, so you to get yourself imprisoned, not everyone you can just type and reply, be very careful

Olamideishere profil fotoğrafı
Olamideishere4 ay önce

Na part of Olodo uprising wey Ycee dey talk be this😏 wetin make sense for this content now

Moh the Polymath profil fotoğrafı
Moh the Polymath4 ay önce

Has weed been legalised? Im confused

Biggie Small profil fotoğrafı
Biggie Small4 ay önce

No worry anybody wey get better for hand like this na Gods

Oluwaseun profil fotoğrafı
Oluwaseun4 ay önce

Very useless content

oni james Richard profil fotoğrafı
oni james Richard4 ay önce

The gods don dey eat fried chicken 🐔🐔🍃☘️🀄

OBIỌMA profil fotoğrafı
OBIỌMA4 ay önce

First Ad way I see way no get address👍🏾

Wesley Mensah🇨🇭🇨🇭Switzerland profil fotoğrafı
Wesley Mensah🇨🇭🇨🇭Switzerland4 ay önce

🤣🤣😅😅

Logan Siracuse profil fotoğrafı
Logan Siracuse4 ay önce

For the kpo matter 😂

Gabriel Toxic 🇧🇪 profil fotoğrafı
Gabriel Toxic 🇧🇪4 ay önce

This 2combination na him de make us nor really de think TINUBU😂😂😂😂😂abatttttt alapa

𝔼𝕓𝕖𝕣𝕖✞♛ profil fotoğrafı
𝔼𝕓𝕖𝕣𝕖✞♛4 ay önce

The way Cana dey call abati dey sweet me 😂😂 Abaaatttiiii alllllaaaaa kpaaaaa

Mr Resilience 🇬🇭❤️🔥 profil fotoğrafı
Mr Resilience 🇬🇭❤️🔥4 ay önce

@Westly121W 🇳🇬s no be Correct 🤣🤣😂

NUMB not DUMB profil fotoğrafı
NUMB not DUMB4 ay önce

@ndlea_nigeria is cannabis or weed or whatever it is called now legalized in Nigeria?

Benedict profil fotoğrafı
Benedict4 ay önce

Is cannabis legal in Nigeria?????

Sammy_IN2 profil fotoğrafı
Sammy_IN24 ay önce

E reach to say na nawa oo😂😂😂😂😂

that_Waveboi profil fotoğrafı
that_Waveboi4 ay önce

Una don first tinubu legalize am for us😂😂

Abiodun Egbeyemi profil fotoğrafı
Abiodun Egbeyemi4 ay önce

Olodo uprising

IDO WASKI profil fotoğrafı
IDO WASKI4 ay önce

😂😂😂😂

kollawildlin profil fotoğrafı
kollawildlin4 ay önce

Una sha nor de help matters 🤦🏽‍♂️

CHUDYK002 ✪ profil fotoğrafı
CHUDYK002 ✪4 ay önce

Lol Na una time now

Ajé profil fotoğrafı
Ajé4 ay önce

Make peller come learn content creating for here

Odogwu Big Name 💛 profil fotoğrafı
Odogwu Big Name 💛4 ay önce

Dem don dey promote weed

Neeyhee profil fotoğrafı
Neeyhee4 ay önce

The level sharp 😂😂😂

West Side profil fotoğrafı
West Side4 ay önce

Olodo Uprising

Adedeji 😈 😇 ☄️ profil fotoğrafı
Adedeji 😈 😇 ☄️4 ay önce

Na u go see the end of abati

Its_Adedoyin profil fotoğrafı
Its_Adedoyin4 ay önce

All you know is Cana…you no get any other content

Micheal profil fotoğrafı
Micheal4 ay önce

🤣🤣 Una dey everly muzz me

ShodiyaOluwadamilare profil fotoğrafı
ShodiyaOluwadamilare4 ay önce

Aaabaaati Alaaapa 🤣

Stay Fly 🪽. profil fotoğrafı
Stay Fly 🪽.4 ay önce

Smoke shop for country wey weed Dey illegal I’m lost 😭

Jaypei(•ړَْ) profil fotoğrafı
Jaypei(•ړَْ)4 ay önce

Ah una get mind o

Ibrahim Babangida profil fotoğrafı
Ibrahim Babangida4 ay önce

This guy what’s them with always promoting weed ?

Benzer Videolar