Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Silence proudly sponsored by Messi!
14,773 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
28 Kommentare

When life gives you Fernandez, make sure it's Enzo not Bruno 😭😂

We go use rigging win another one seh 😂😂❤️

They can never troll Ronaldo up like this

Bro u don first Ronaldo touch the trophy 🏆😁😁

The beauty is that after we rob, no police arrest or court prosecution rather, the whistleblower get pained. Rigging here we gooooooo!!!!!! Fooooolsh CR7 fans everywhere

Which place you they self, you talk about robbery there here now

Even you get World Cup and Ronaldo no get chai🙆♂️😂

Yes we de rob but even tho It been de go south God had Messi on us 😂

Goat wey dey Turn up consistently!!!

I done finally get your handle for Twitter 😄 You this any how chealsea fan 😭😭😂😂😂. This one wey you they hype Messi no be from your mind at alllll I sabi your games already 😭😭😭😂😂😂

The Portugal team scored 8 goals, Messi also scored 8 goals 😭😭😂😂😂

💯

Dem go too cry😂

No difference between una with APC

I talk am say you be Messi fan. Why you come dey hide since 😂

Even you self delete draft😂😂😂 Swear say u never dance insult Enzo and Messi before

Hope everyone is good 😂

I don't even know, which country you're supporting 😂😂😂

Messi haters have been crying since 2022

I like your energy bro 😂😂😂

We no Dey hide am again ooo

I just followed your page..laugh wan wound me 😁😁

Messi doesn’t even have the best paraphernalia

Cook those frauds for me

Check out my timeline

I swear, 🤣😂 make them cry well 😂

I Dey tell you 😂🤣👏🏾

Tell them 😂😂

