Loading video...
Video Failed to Load
Silly wan kpai Kolu before she go back to Korea ๐
456,705 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

She nearly kpai kolu for here ๐ญ๐คฃ

I really like her energy, if she stays in Nigeria within a year she will blend totally.

Abeg kolu get swag see his dance step .

Tinubu to Nigerians

Kolu was like did I yus hear muah! ๐

Kolu self dey chop better thing o, Korea opueh for Kolu. Omoh

Na she sing the song? E tap low key

The babe Actually love faaji too much

Hypocrites ..E reach woman turn all of Una de talk say she don high , una like her vibe , if it was kolu that choked or pecked her , no b this one una go that talk o

Hope say Kolu no pay full amount for the aso ebi cos him no go use pass 1 trouser length.

Make person run am as gif abeg ๐๐

abeg who dey pipe this babe?

Wait Kolu don turn celeb like that๐ญ๐๐

una sure say no be for Naija dem born this girl

This kolu story dey always amused me.

Lol she wan use love wound am

Reverse the roles now and watch people callkng for the man's head. Na wetin that Spanish FA president do be this wey d whole world made sure he lost his job Double standards

Who wan strangle kolu ๐

She think say Kolu na pikin ๐ญ๐

Silly ๐

Omo she is high๐คฃ๐คฃ

She's having her best time here, I love it for her ๐

no b this olodo b industry-r@t gboko's babe, olodos don turn marriage to content.....Alexa play its just content by dammy krane ๐ฅ

This kolu no strong .. even woman dey give him wahala

Abeg this one no be love... Most people there are looking for opportunities and potentials ๐๐

Kolu dey feel the breast low-key

Why she no kuku ma carry am follow body na. Kolu Sabi also

Kolu just dey chop life dey go ๐

Silly Omo werey

See Jolu face ๐๐๐๐๐

See her flat nyash ๐คฃ

๐๐๐
Related Videos
Sensitive content
CandyBleakz Dey carry Kolu go UK! Joy wan W0und Kolu ๐๐ฌ๐ง๐ฅ
D3VID ๐ข
173,167 views โข 7 months ago
Sensitive content
Carter wan kpai ein crew finish ๐ญ๐๐๐๐
PAUL
34,477 views โข 3 months ago

