Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sillymusic couldn’t believe she just saw Wizkid live😂❤️
Комментарии: 32

She just witnessed greatness walk past her… she no go surprise keh

Now she has seen the difference, no be she Dey twerk for Osapkolor front the other day ?

This babe dey everywhere 😂

She Dey too dey waka😂

Ahh no body fet near am 😂😂biggest

This silly nah female version of poco Lee 😂

Standing ovation 😂 u no fit go close dem no born u well

My own star boy You will always have a glance from afar ...u can't cone close Omo wiz motion is on a skyrocket ...you see how everyone dey see other celeb all this while but when it's wiz turn you need to be even amazed to see baba from long distance ..

Baba make u know how people Respect Wizkid .

Make she try near am I wan check something 😂

Na Tunez go kpai Wizkid with set-up wiz wey don escape via back stage you still dey call him to come party 😂 "we wanna party una"

@ibinabosekibo Dem no fit near am😂😭

That's the BIGGEST 💯

@BigIfy_23 The way she was quiet ehn u go know say wizkid get aura because she dey always shout 🤣🔥🦅🐐

Aura too much na why she dey speechless 😂🦅❤️

Baba bolu himself ❤️

Them too guild baba

❤❤

Dem no surprise see davido 🤦🏾

Nah the distance sweet me pass.. wizkid no be davido

This babe na female pocolee she’s everywhere

😂😂♥️

Star boy

Wizkid 🦅❤️

She shock oh 😂😂

Her Toto go don wey

😄😄😄

Biggest 🦅🦅 in and out.

Big wiz things

She still dey shocked😂

She no believe her eyes

Celebrity to other celebrities 😂😂
Похожие видео
Sensitive content
She mistakenly saw him naked but what he said to her she couldn’t believe it 😂🍿
Big MEKA💜🦅
87,142 просмотров • 24 дней назад
She screamed out loud😭🥹 when she saw "WIZKID"😭🦅❤️
winner of Benin
364,900 просмотров • 9 месяцев назад
