Loading video...
Video Failed to Load
Simple advice for my friend “Gbovo”
27,453 views • 5 months ago •via X (Twitter)
28 Comments

Gbovo wey no Dey listen to advice

Eniovo meh 😆

SEE WHERE UNA CARRY CONTENT IDEA HANG 🤌😂

Everything na still promotion 😂😂😂

I just wish say no be for phone call this conversation for happen, omo the thing for too sweet eh.

I think say na Me you dey talk to

Two of una don chop na why

Geh Geh so vdm na content creator 😂

Geh Geh your hair na new statue ? 😂😂

Agent when dey sell land 😂

All those advice no concern me 😆 🤣....wetin dem dey call that hairstyle? 😒

Advert

001

😂😂😂😂

And na true sha, na good advice be that

GEHGEH FOREVER

😂😂

Good

Gbofu wey de listen to advice from professor.

Wetin we one tell am

Una 2 nor well abeg

All na content

😂😂😂

Geh Geh 😁

😹😹

I saw this @DestinyEtiko__ lookalike in Benue state

😂

This your hair guy 🤣
