Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Since I discover this song,my speaker never rest 😭
22,260 просмотров • 13 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

@abazwhyllzz no go sick ooo...na una know wetin una dey celebrate today

Werey 😂

@Dondollar30 The song na banger

Hope it never blow sha

Gospel song dey sounds like funeral song keh?😭

U don finish PR for ochacho pikin onto the next one

😔

Abazz Ogun kill you

How mush him pay you 🤔.. Honest for the first time 😅

Pr wan finish you 😂

We know say na promotion but continue

Wetin be this?🤣 Teni nah agbako you jam ooo🤣🤣

Hey good

Liar 😂

You just dey lie😭

Bro you go just dey use all your heart dey lie. Na how una dey take deceive osapkolor be this

The song goes well

PR

promotion 😏

Promoter well-done 😂🙌

@Ayomiposiib You no dey post Iceking again why?😹

What is going on today.

The song to sweet

Wizkid should come and learn

The song hitting me hard 😭 😂

Ajeh, nah to deh chill with the song

Teni sexy for this video o

Once dem just give you small money, you go just dey promote rubbish If no be teni wey dey this song, this song na trash Werey

Santa Claus don Dey freestyle 🤦🏾♂️

See Gbedun
Похожие видео
Sensitive content
I will never forget how this made me feel for the rest of my life 😭😭😭
Melony🍈
436,920 просмотров • 1 год назад
