Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Since I join APC na different skill empowerment dem dey give me.
661,420 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Osaro PhD, Csu.1 year ago
Please help me with the right information.

Andy Jah1 year ago
see as the werey dey smile on the job 😭

Osaro PhD, Csu.1 year ago
You dey frown on top your job?

Harry Da Trigot1 year ago
😂😂😂😂😂😂😂

Osaro PhD, Csu.1 year ago
You nor quick give me update to join APC on time o. Enjoyment wan kpæ me since I join

Andrew1 year ago
Opueh without bear bear,no no no 🤦

Osaro PhD, Csu.1 year ago
You like to clear bush?

D'Grammy Boi1 year ago
Which skill be this one again

Osaro PhD, Csu.1 year ago
Opueh skill

Waltino. K1 year ago
Abeg 🙏🏾 vacancy still dey, I wan join APC

Osaro PhD, Csu.1 year ago
Yes! 100k for registration and you go get your membership card ASAP
