Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Since these people started paying ₦2k for the editing class, we haven’t rested, oh. 😂
40 Kommentare

I dey see them oooo for Facebook I no even learn am because Wetin be this 🤣🤣😂

Lmao🤣

😂😂

E no get Wetin we no go see😭

😂

The mixtape mad pass the edit 😂😂😂😂😂 Love is wicked and patty obasiiiiii??????? As how nah 😂

But you the one promoting it for them

Naso

That other girl with dancing pepper, i like her videos. In a world where everyone is fighting for attention, your creativity is what stands you out from the crowd.

We nor get peace again.. ma weytin reach Nigeria hand dem dey abuse

Abeg I go like lean this kin edit

Funny enough, I no really like all these kind edit jare I just want to watch normal food vlog in peace

Nigerian fit abuse everything we will all get tired of this kind of video content

I come d enjoy am sef lowkey pass Facebook ppl oo 😂😂😂

We just dey see people imagination in 3D 😂

@AMINUMUSA003 This one na confirm Ai

I like am. I wan learn am😂😩

I laughed throughout 🤣

It’s so funny

Yes o

She needs to pay for masterclass too.

You cook am finish now with AI you no call AI make AI come follow you chop am

🤣🤣🤣

🤣😂 really funny 🤣

Dem be doing more than people that paid for master class 😂😂 Learning mine soon

Chai make them let us rest ooo.. cause what is this 😂😂😂😂

😂😂😂

Realest caption 😂😂

@grok which ai is this

Is the video not too long..?

What kind of editing be this🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Don't let Nigerians join your trend E get why.

Shay u get 😩😩

Oghene migwo 😭

🤣🤣🤣

Wetin is just watch now?🤣🤣

What’s this😭😭😂

I love it

Nice one

😂😂😂
Ähnliche Videos
Can’t jam these with a 2k… Real music for real people.
MORAL Authority
41,264 Aufrufe • vor 10 Monaten
