Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Since wey BLord comot from prison e just dey move somehow. 😂
181,439 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

This video no be play

@carter6f You no fit be ex convict make you normal 😅💔

True True if person go prison e no fit normal come back I just dey see the evidence 😹 VDM this one wey you do no good oo

Dem shock am mentalphozily injection for prison

Blord were bin join cult for prison😂😂

Baba go buy another car now.. he feed on validation and attention 😫

Person wey supply this Timberland to Blord don rip am, Calm down and check the timberland, if you know, you know.

😂😂😂😂 E be like say e get wetin them give am for Kirikri

this is what i was saying and he’s a billionaire,just afford the original. like fgs suppose be less for you

He took some orientations from men inside pr!son

I like this him new patter

Person dey Mumu himself you dey say move somehow

That place wey him go na another school Home of different pattern

E no wan enter there again and he no want make em name fade na em make e Dey move slow slow! No advertising again!

You think say na play

If hin don join cult mk we know 🤣

Him dressing don change too

@askofbibby Lmao

Blord movement this days ehhh 😂

He just dey move like drug dealer😍

No millionaire wey never go prison

Movement

Na him true color be this

All them solve nation 🦅

With this kind leg i no dey fear you

Since wey BLord comot from prison e just dey move somehow. 😂#blord

Money man

With e rusted cutlass 😂

This guy ehn

If na you, you no go move somehow?😂😂

Nah Lord be that oo… make dem give am chance!

This one no be igbo oo

Rugged CEO

Nonchalant 🔥🔥

😂😂
Похожие видео
Sensitive content
VeryDarkMan never comot rope from Sowore neck untop this BLORD matter o, Easter don come, Sowore never release BLORD 😭😂
Oyindamola🙄
84,920 просмотров • 7 месяцев назад
