Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Singer Portable’s partner, Queen Dami, breaks down in tears while responding to him

51,712 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

sisi oloju ede🦐's profile picture
sisi oloju ede🦐1 year ago

O Lu e , o da ku , o de si wa n’ile e , ashiere nie 😂

OMOAKIN OF LAGOS's profile picture
OMOAKIN OF LAGOS1 year ago

Person wey marry grandpa no go marry portable

B A S H U G A R's profile picture
B A S H U G A R1 year ago

After hearing this babe, I swear I no blame portable for him rant. E show say this babe no get shame at all. What a disgrace

OLUWAPELUMI's profile picture
OLUWAPELUMI1 year ago

How you go they date portable Una two no normal at all

Ebus.Simon's profile picture
Ebus.Simon1 year ago

She don suppose know say portable dey use her catch Cruz all this while.🥲

SoChi💝's profile picture
SoChi💝1 year ago

From an Alaffin to Portable. Big downgrade

Dina's profile picture
Dina1 year ago

The drama never ends.

Adewale 'Damilare's profile picture
Adewale 'Damilare1 year ago

Two of them should gettat

Bleez's profile picture
Bleez1 year ago

That’s woman If you like 👍 carry heaven for them She go later tell you wetin you do for them See mumu talk

Bldr Oduyebo Olusanmi Amos(mniobCORBON)'s profile picture
Bldr Oduyebo Olusanmi Amos(mniobCORBON)1 year ago

From Alaafin to Portable Normal Normal pesin fit dey use IPHONE 16promax make e lost, and make the pesin later see Nokia touchlight as option inside life lawa

Related Videos