Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sip lean,talk to the devil. Wake and bake guys
48,500 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
49 Kommentare

American lifestyle for Benin

E cost no worry

Better style fine girl ❤️, just leave the PSC make you deh kpo dey go

O boy , sha dey drink plenty water too na my own advice

U go just die next week 😒 u think say na enjoyment ? Dey play

Dey find pesin wey go pound you?

Omo na this type of tomboy I dy like, but you dy smoke and you dy drink Psc 🤦♀️

Na lifestyle

Aswr, everything na lifestyle We go meet one day, make we flex the life.

@ndlea_nigeria her face show, th username way post am clear no waste time abeg

@ndlea_nigeria lol 😂

@babanlaijogbon @ndlea_nigeria What’s up i like you can we be friends

@bpoundzfx @babanlaijogbon @ndlea_nigeria Sure

Be killing your self Dey call m enjoyment 😪

May dem give me location

Na B/syd

I Dey airport road side

No be lie

Dockay😭

Verified

You be man or woman

I be Tomboy

Pass ewe

I want pass smoke with you please 🙏🏽 make my imagination turn to reality

Pretty ass

Badt girl

EPA domor

Love your vibes

You Dey ok say? How Una dey use process things sef? King of self snitching

Weldon ma

Thank you

Fb

Trapper 💨

Nor be lie Psc enter body

Ykb 😌

🥹

Las las I don see bestie. My guy 🤝🏿 pass ewe

Benin city❤️❤️

Ugbowo

🔥🔥🔥

And she get nice boobs 😩

What a man can do a woman can do it better

Very sweet mood my bro

Na now i see say you be woman, omo see better b**bs, if you be straight make we date na i love your vibe 😊

Benin?

Wake up and bake

I no fit trust you around my babe😩

No fear she go Dey safe with me

You look like you no go gree keep your fingers & tongue away from her 😏
Ähnliche Videos
Sensitive content
Wake and bake guys I didn’t smoke yesterday.
SUPREME💨
34,728 Aufrufe • vor 26 Tagen
