Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sister Kate 🤣🤣🤣
32 Yorum

I keep saying Nasboi is the greatest to do it! Bammmm!

“Which Bible verse then dey read before sex? Nna no make vex, Oya commot your vest” 😭😭😭 See as lines dey cry for Nasboi hand

“You so very funny Kate” chai see lines 😂😂😂

“Nna pop I no go tell you lie o, this your pikin stress me o, if no be say na God wey give PATIENCE” “GOODLUCK eh” Nice😅😂😂🔥

I lost it at “Virgin Atlantic”. I swear una just too useless 😭😂😂😂

Lines dey cry You're just (Josh) too funny Allow me run inside your temple. Oya'a bu Temple Run Virgin Atlantic I rebuke every spirit of lust: nna get lost! If nobi God wey gimme Patience: Goodluck ehn Asa commot scarf nau. E come be like say you dey do scaffolding

I know say e no go end well with her format 😂 Nna test run that market

Virgin Atlantic Hmmmmm🤣🤣 I see what Nasboi did there

If not be God wey give me patience ... Goodluck eehhnn😭😂

Virgin Atlantic 🤣🤣🤣

@n_ikay_ I rebuke every spirit of lust...

My Chief @iamnasboi where have you been?? I hope you’re doing perfectly fine? We’re here for you 💙🫂

Nasboi is so creative when it comes to content he is the No1 for me

Allow me to run inside your temple, oya'a bu temple run😂😂😂

E come be like say you dey do scaffolding 😂

Wetin be virgin atlantic 😂😭

Except she's a virgin & you have confirmed it to be true. Any lady you meet that tells you "that she will like to be celibate before marriage" has nothing else to offer you, other than sex. Don't be deceived, if she's not giving you the sex, she's giving it to someone else.

Life of some girls ohh

😆 🤣 sister wey don dey knack since

😂😂

😂🤣

It's a deep Atlantic sea my brother you need a big anchor..

Well she never lied na She’s a virgin in Atlanta

Virgin Atlantic 😂😂😂

Sister Kate make baba don suffocate 😂😂

Nas does it effortlessly. 😂😂😂😂😂😂

Virgin my ass I'm done

Guy werey say na virgin Atlantic 😭😭😂😂

😂 so na Virgin Atlantic be the rescue

🤣🤣🤣🤣🤣

This guy’s just so good at it

😅😅🤣🤣

