Loading video...
Video Failed to Load
🚨SKALES “SHAKE BODY” INDIAN REMIX 🇮🇳 OUT SOON🚨
10 Comments

Mckinzy 🎸🎶1 year ago
Na una say make e milk am o. He start to milk am now. Una dey complain

Arthur🇳🇬🇬🇧🇸🇳1 year ago
E wan translate one song into 7k languages. 😂

tee🐐1 year ago
For 2025? After how many years lmao 😂

Navigator241 year ago
Eh don reach where to call Vdm for this guy matter.

dc vibes1 year ago
China remix next 🤣🤣

𝓖𝓲𝓯𝓽1 year ago
He should let the song rest

HEM1 year ago
I’m waiting for the Chinese version

𝐉𝐔𝐍𝐍𝐘 𝐉𝐀𝐘🖤🦅1 year ago
wrap it up man

Zagorakis1 year ago
The small memory wey we get of this song now u go successfully erase am.. oga find another thing do if music no work again..it happens

JAY👑1 year ago
Na Greek version me dy wait fr😂😂

