Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Skating is a lifestyle 😎😎
49 Kommentare

Skating wey you no fit do is what you’re calling a lifestyle 😒

Help me manage am

😂😂

Even that small boy get mind pass you Egi Nupe 😂😂😂😂 See the way u they do 😂😂😂😂😂 Buy the shoe for that ur boy

@AdamMus97651615 🤣🤣 how many pikin him don get?

😂😂😂😂😂😂

Baba start to dey skate first now before using that line oooo🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

My Barrister 🙌🙌🙌🙌😀😀😀

Dem no dey learn this kind thing for old age oo 😂

Since I fell on the ground Yakata, I have refused to go back. Bone repair takes 7 years for an adult.

😭😂😂😂 You sha showed up

As it should be! Lmao

@egi_nupe just pin himself to the barrier. Moh get mind pass you boss.

Him never born nau

Lol.

You no get Shame ooo... Which kain skating is life? You no even skate sef.. 🤣😂.

You no show us where you hit your head for ground oo

Make my enemies no laugh me🤣🤣

Please show the part where you fell down 😅

Abeg, make nothing do that your Big belle o🤣🙏🤣😂 If u go fall down, fall with side.

Why you dey hold rail nah 🤣🤣🤣🤣🤣

Make I fall?

You wont fall 🤣

We only see you doing the lifestyle, didn't see you skating 😂😂💔

Lmao

At least, you wear am for leg. That should count too.😂

Abi o o

Skating is a lifestyle cannot take a step

The 3rd frame is my highlight 😂😂😂😂😂. Just hands of the railings first 😂😂😂😂😂

This one no look like lifestyle for you oooo. 🤣🤣🤣🤣

Skating is a lifestyle. Sha no go break waist😂

Baba you make man laugh out loud ooo. Sha do jẹjẹ abeg .. we dey line and we're rooting for you . Your happiness and your family happiness no go sour Adam. How I wish @FinePopo dey here to count scores 😂😂

Muhammad get mind pass him dad 😀

See the way I burst laugh ooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I can’t skate to save my life 😩

See me laughing 🤣🤣

🤣🤣🤣 this your own na skatter ooo

See as you dey hug the rod🤣💔

Enjoy yourself Bamii

Thank God for that stomach wey dy balance you 😂 😂

Baba turn iron bender… he no gree leave the rail🤣🤣🤣

Mo even get mind pass you, you come here con Dey call watin you no fit do a lifestyle No be fake life be that? 🤣🤣🤣

Careful sir 😂😂

Ogo mama dase!!

Children! They will stain your white, you no go ever make this kind decision by yourself

Father on duty 😂

I don laugh tire 🤣🤣🤣... The law ẹ ma rọra oo

😂😂
