Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Skating is a lifestyle 😎😎

42,876 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

49 Kommentare

Profilbild von Alabama
Alabamavor 1 Monat

Skating wey you no fit do is what you’re calling a lifestyle 😒

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

Help me manage am

Profilbild von Alabama
Alabamavor 1 Monat

😂😂

Profilbild von ?
?vor 1 Monat

Even that small boy get mind pass you Egi Nupe 😂😂😂😂 See the way u they do 😂😂😂😂😂 Buy the shoe for that ur boy

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

@AdamMus97651615 🤣🤣 how many pikin him don get?

Profilbild von ?
?vor 1 Monat

😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollarsvor 1 Monat

Baba start to dey skate first now before using that line oooo🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollarsvor 1 Monat

My Barrister 🙌🙌🙌🙌😀😀😀

Profilbild von Benkingsley Nwashara
Benkingsley Nwasharavor 1 Monat

Dem no dey learn this kind thing for old age oo 😂

Profilbild von Adunni$$
Adunni$$vor 1 Monat

Since I fell on the ground Yakata, I have refused to go back. Bone repair takes 7 years for an adult.

Profilbild von Dearest B 🦋
Dearest B 🦋vor 1 Monat

😭😂😂😂 You sha showed up

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

As it should be! Lmao

Profilbild von Taiwo Salako
Taiwo Salakovor 1 Monat

@egi_nupe just pin himself to the barrier. Moh get mind pass you boss.

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

Him never born nau

Profilbild von Taiwo Salako
Taiwo Salakovor 1 Monat

Lol.

Profilbild von 📌 Radicalyouthman
📌 Radicalyouthmanvor 1 Monat

You no get Shame ooo... Which kain skating is life? You no even skate sef.. 🤣😂.

Profilbild von OTI GHADAFI GABRIEL ABU
OTI GHADAFI GABRIEL ABUvor 1 Monat

You no show us where you hit your head for ground oo

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

Make my enemies no laugh me🤣🤣

Profilbild von Idris Ayinde, FCA, CFA
Idris Ayinde, FCA, CFAvor 1 Monat

Please show the part where you fell down 😅

Profilbild von Mr Bellarie♟️
Mr Bellarie♟️vor 1 Monat

Abeg, make nothing do that your Big belle o🤣🙏🤣😂 If u go fall down, fall with side.

Profilbild von Idreeserh✌️
Idreeserh✌️vor 1 Monat

Why you dey hold rail nah 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

Make I fall?

Profilbild von Idreeserh✌️
Idreeserh✌️vor 1 Monat

You wont fall 🤣

Profilbild von Bayode Taiwo
Bayode Taiwovor 1 Monat

We only see you doing the lifestyle, didn't see you skating 😂😂💔

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

Lmao

Profilbild von President Emmanuel Adeagbo🇳🇬
President Emmanuel Adeagbo🇳🇬vor 1 Monat

At least, you wear am for leg. That should count too.😂

Profilbild von Foundational Nupe Lawyer
Foundational Nupe Lawyervor 1 Monat

Abi o o

Profilbild von Tonybrainy Esq.
Tonybrainy Esq.vor 1 Monat

Skating is a lifestyle cannot take a step

Profilbild von Omogoriola
Omogoriolavor 1 Monat

The 3rd frame is my highlight 😂😂😂😂😂. Just hands of the railings first 😂😂😂😂😂

Profilbild von ⭕lowa Ganiyu Adedeji (O.G.A 😎)
⭕lowa Ganiyu Adedeji (O.G.A 😎)vor 1 Monat

This one no look like lifestyle for you oooo. 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Alafin of Lokoja
Alafin of Lokojavor 1 Monat

Skating is a lifestyle. Sha no go break waist😂

Profilbild von Sir rash
Sir rashvor 1 Monat

Baba you make man laugh out loud ooo. Sha do jẹjẹ abeg .. we dey line and we're rooting for you . Your happiness and your family happiness no go sour Adam. How I wish @FinePopo dey here to count scores 😂😂

Profilbild von Abímbọ́lá PRAD
Abímbọ́lá PRADvor 1 Monat

Muhammad get mind pass him dad 😀

Profilbild von Seyi
Seyivor 1 Monat

See the way I burst laugh ooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Isimeme
Isimemevor 1 Monat

I can’t skate to save my life 😩

Profilbild von Wizarab's Sister.
Wizarab's Sister.vor 1 Monat

See me laughing 🤣🤣

Profilbild von OLAYEMI 🫵🏾
OLAYEMI 🫵🏾vor 1 Monat

🤣🤣🤣 this your own na skatter ooo

Profilbild von Chi chi♊
Chi chi♊vor 1 Monat

See as you dey hug the rod🤣💔

Profilbild von Don Olasumbo
Don Olasumbovor 1 Monat

Enjoy yourself Bamii

Profilbild von Faruq 🇦🇷
Faruq 🇦🇷vor 1 Monat

Thank God for that stomach wey dy balance you 😂 😂

Profilbild von BambyStitches👔👘
BambyStitches👔👘vor 1 Monat

Baba turn iron bender… he no gree leave the rail🤣🤣🤣

Profilbild von Hon Smart
Hon Smartvor 1 Monat

Mo even get mind pass you, you come here con Dey call watin you no fit do a lifestyle No be fake life be that? 🤣🤣🤣

Profilbild von Habeeb Gobir
Habeeb Gobirvor 1 Monat

Careful sir 😂😂

Profilbild von HE WHO DRINKS
HE WHO DRINKSvor 1 Monat

Ogo mama dase!!

Profilbild von Gbemidebe Alhaji
Gbemidebe Alhajivor 1 Monat

Children! They will stain your white, you no go ever make this kind decision by yourself

Profilbild von Adejumo Emmanuel
Adejumo Emmanuelvor 1 Monat

Father on duty 😂

Profilbild von 'Bayo Adeyanju
'Bayo Adeyanjuvor 1 Monat

I don laugh tire 🤣🤣🤣... The law ẹ ma rọra oo

Profilbild von A.G.O.
A.G.O.vor 1 Monat

😂😂

Ähnliche Videos