Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

249,497 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

27 Yorum

ICEE Of cali 🐦‍⬛🦀 profil fotoğrafı
ICEE Of cali 🐦‍⬛🦀2 ay önce

Doing all this so people won’t notice the poor performance 😂😂, He’s trying to shift the attention to this particular video 🤣😂 He started doing this after people batched him about his poor performance in Chicago 🤦🏼‍♂️🤦🏼‍♂️

Nasa profil fotoğrafı
Nasa2 ay önce

See who una sey E get stage performance pass Burna Boy 😒😒

• profil fotoğrafı
•2 ay önce

wack performance from a wack artist.

Ayb yung profil fotoğrafı
Ayb yung2 ay önce

See wetin he Dey do wey Dey make them call him best performer 😂 Nah performance be this 😂

lampo🈴🈴 profil fotoğrafı
lampo🈴🈴2 ay önce

Nobody enjoy this tour reach asake😂

STARTIC_GUY 🕷️🐾 profil fotoğrafı
STARTIC_GUY 🕷️🐾2 ay önce

Werey just dey fool up and down 😂😂🤦

H I M🦇🦇 profil fotoğrafı
H I M🦇🦇2 ay önce

He is doing too much 😂

JANTAYE profil fotoğrafı
JANTAYE2 ay önce

This girl loves him oo. Eni

TAYLOR♠🇳🇬♠ profil fotoğrafı
TAYLOR♠🇳🇬♠2 ay önce

I love the way this songs is getting lowkey promoted via his recent performances. That song’s too Solid 🔥

𝗧𝗛𝗘𝗢 profil fotoğrafı
𝗧𝗛𝗘𝗢2 ay önce

He’s getting too touchy around these ladies but nobody has issues with it cause he’s a celebrity

AFROBEATS VILLAIN profil fotoğrafı
AFROBEATS VILLAIN2 ay önce

Fl0pped globally and locally, zero stage presence btw... agbake is already in his No-Hit Era, album don fl0p upon all the farming... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖 profil fotoğrafı
bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖2 ay önce

Skifull ooo

I SHOW🦅🦅 profil fotoğrafı
I SHOW🦅🦅2 ay önce

GOAT 🐐 🔥

#🚀💯 profil fotoğrafı
#🚀💯2 ay önce

Hmmmmmmm.... Eeen even about to say nothin'

𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐 profil fotoğrafı
𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐2 ay önce

Wahala ti de😂😂😂😂😂😂😂

TOO TURNT🧃 profil fotoğrafı
TOO TURNT🧃2 ay önce

asake moving like usher and chris brown 😂

Eke Daves profil fotoğrafı
Eke Daves2 ay önce

Wetin be this

bigname_ADEWALE🦀😎.NSNV SOLDIER BOI profil fotoğrafı
bigname_ADEWALE🦀😎.NSNV SOLDIER BOI2 ay önce

Ba reni eku sho kor Para deh danu

Kakashi⚡️ profil fotoğrafı
Kakashi⚡️2 ay önce

Na why e Dey lift be this

BananaCat profil fotoğrafı
BananaCat2 ay önce

He just dey use these girls get in some reps 😂

TrulyHumbleUnderGod profil fotoğrafı
TrulyHumbleUnderGod2 ay önce

Lmao short nigga

𝐁𝐢𝐠 𝐌𝐢𝐫𝐚 ✯ profil fotoğrafı
𝐁𝐢𝐠 𝐌𝐢𝐫𝐚 ✯2 ay önce

Person babe o

Ai profil fotoğrafı
Ai2 ay önce

It’s ok now lol .. people sabi milk something until no aura again. Imagine omah lay tried to recreate that his popular show incident …ewww

Lil Max profil fotoğrafı
Lil Max2 ay önce

Na wetin una dey gas as best performance be this okayyyy😂

R.🧕🏿 profil fotoğrafı
R.🧕🏿2 ay önce

She’s having so much fun!😂😂

Bright Cozy Tech profil fotoğrafı
Bright Cozy Tech2 ay önce

@grok which exercise can make me be able to do this

Afrojungle profil fotoğrafı
Afrojungle2 ay önce

She go don wet

Benzer Videolar