Loading video...
Video Failed to Load
SKILFUL 😮💨
27 Comments

Doing all this so people won’t notice the poor performance 😂😂, He’s trying to shift the attention to this particular video 🤣😂 He started doing this after people batched him about his poor performance in Chicago 🤦🏼♂️🤦🏼♂️

See who una sey E get stage performance pass Burna Boy 😒😒

wack performance from a wack artist.

See wetin he Dey do wey Dey make them call him best performer 😂 Nah performance be this 😂

Nobody enjoy this tour reach asake😂

Werey just dey fool up and down 😂😂🤦

He is doing too much 😂

This girl loves him oo. Eni

I love the way this songs is getting lowkey promoted via his recent performances. That song’s too Solid 🔥

He’s getting too touchy around these ladies but nobody has issues with it cause he’s a celebrity

Fl0pped globally and locally, zero stage presence btw... agbake is already in his No-Hit Era, album don fl0p upon all the farming... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Skifull ooo

GOAT 🐐 🔥

Hmmmmmmm.... Eeen even about to say nothin'

Wahala ti de😂😂😂😂😂😂😂

asake moving like usher and chris brown 😂

Wetin be this

Ba reni eku sho kor Para deh danu

Na why e Dey lift be this

He just dey use these girls get in some reps 😂

Lmao short nigga

Person babe o

It’s ok now lol .. people sabi milk something until no aura again. Imagine omah lay tried to recreate that his popular show incident …ewww

Na wetin una dey gas as best performance be this okayyyy😂

She’s having so much fun!😂😂

@grok which exercise can make me be able to do this

She go don wet


