Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

249,497 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 27

Фото профиля ICEE Of cali 🐦‍⬛🦀
ICEE Of cali 🐦‍⬛🦀2 месяцев назад

Doing all this so people won’t notice the poor performance 😂😂, He’s trying to shift the attention to this particular video 🤣😂 He started doing this after people batched him about his poor performance in Chicago 🤦🏼‍♂️🤦🏼‍♂️

Фото профиля Nasa
Nasa2 месяцев назад

See who una sey E get stage performance pass Burna Boy 😒😒

Фото профиля •
•2 месяцев назад

wack performance from a wack artist.

Фото профиля Ayb yung
Ayb yung2 месяцев назад

See wetin he Dey do wey Dey make them call him best performer 😂 Nah performance be this 😂

Фото профиля lampo🈴🈴
lampo🈴🈴2 месяцев назад

Nobody enjoy this tour reach asake😂

Фото профиля STARTIC_GUY 🕷️🐾
STARTIC_GUY 🕷️🐾2 месяцев назад

Werey just dey fool up and down 😂😂🤦

Фото профиля H I M🦇🦇
H I M🦇🦇2 месяцев назад

He is doing too much 😂

Фото профиля JANTAYE
JANTAYE2 месяцев назад

This girl loves him oo. Eni

Фото профиля TAYLOR♠🇳🇬♠
TAYLOR♠🇳🇬♠2 месяцев назад

I love the way this songs is getting lowkey promoted via his recent performances. That song’s too Solid 🔥

Фото профиля 𝗧𝗛𝗘𝗢
𝗧𝗛𝗘𝗢2 месяцев назад

He’s getting too touchy around these ladies but nobody has issues with it cause he’s a celebrity

Фото профиля AFROBEATS VILLAIN
AFROBEATS VILLAIN2 месяцев назад

Fl0pped globally and locally, zero stage presence btw... agbake is already in his No-Hit Era, album don fl0p upon all the farming... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Фото профиля bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖
bigest giran fan 🇺🇸🇪🇸🪖2 месяцев назад

Skifull ooo

Фото профиля I SHOW🦅🦅
I SHOW🦅🦅2 месяцев назад

GOAT 🐐 🔥

Фото профиля #🚀💯
#🚀💯2 месяцев назад

Hmmmmmmm.... Eeen even about to say nothin'

Фото профиля 𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐
𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐2 месяцев назад

Wahala ti de😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля TOO TURNT🧃
TOO TURNT🧃2 месяцев назад

asake moving like usher and chris brown 😂

Фото профиля Eke Daves
Eke Daves2 месяцев назад

Wetin be this

Фото профиля bigname_ADEWALE🦀😎.NSNV SOLDIER BOI
bigname_ADEWALE🦀😎.NSNV SOLDIER BOI2 месяцев назад

Ba reni eku sho kor Para deh danu

Фото профиля Kakashi⚡️
Kakashi⚡️2 месяцев назад

Na why e Dey lift be this

Фото профиля BananaCat
BananaCat2 месяцев назад

He just dey use these girls get in some reps 😂

Фото профиля TrulyHumbleUnderGod
TrulyHumbleUnderGod2 месяцев назад

Lmao short nigga

Фото профиля 𝐁𝐢𝐠 𝐌𝐢𝐫𝐚 ✯
𝐁𝐢𝐠 𝐌𝐢𝐫𝐚 ✯2 месяцев назад

Person babe o

Фото профиля Ai
Ai2 месяцев назад

It’s ok now lol .. people sabi milk something until no aura again. Imagine omah lay tried to recreate that his popular show incident …ewww

Фото профиля Lil Max
Lil Max2 месяцев назад

Na wetin una dey gas as best performance be this okayyyy😂

Фото профиля R.🧕🏿
R.🧕🏿2 месяцев назад

She’s having so much fun!😂😂

Фото профиля Bright Cozy Tech
Bright Cozy Tech2 месяцев назад

@grok which exercise can make me be able to do this

Фото профиля Afrojungle
Afrojungle2 месяцев назад

She go don wet

Похожие видео