正在加载视频...

视频加载失败

SLEEP SAVES LIVES

80,993 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

BIG TIM 的头像
BIG TIM3 个月前

Shoot am keh Omo I no experience this one ohh

Henry🖤 的头像
Henry🖤3 个月前

😂😂😂bruhh top 10 feeling back then

~06 的头像
~063 个月前

Shoot am keh

OC👾 的头像
OC👾3 个月前

No be my class mates oo 😂 them go tell that teacher say u dey alright, make u self chop the cain 😭😂

㊗️🇯🇵 的头像
㊗️🇯🇵3 个月前

Shoot am keh!! I don move oo😂😂🉐

: 的头像
:3 个月前

Thisss, when you con get female friends way go Dey shout am well. Sir he is not feeling fine!!😂

One of them ones. 的头像
One of them ones.3 个月前

I never get lucks like this mehn na me them Dey first finish

Ini 的头像
Ini3 个月前

no worry, dem never use cane wake you before na why😂😂

CyberKlisito 🇦🇷 的头像
CyberKlisito 🇦🇷3 个月前

I have never been in this situation 😂😂 Teachers no fit ever believe say i no Dey fine Sometime I don chop am sef before they fine out

BIG LORBA 的头像
BIG LORBA3 个月前

Sometimes na your classmates go even defend you especially the girls. They’ll be like; Sir he has been sleeping since cos of headache 😂😂

77billion 的头像
77billion3 个月前

No try this sh!t for public school guyy 😭😭

heismatrix 的头像
heismatrix3 个月前

You’re not feeling fine? GOATED LINE⭐️In Primary School

SWAGUU ‼️👑 KOLLY JAYZ 🎶 的头像
SWAGUU ‼️👑 KOLLY JAYZ 🎶3 个月前

And they mistakely flog you join 🤣🤣

mono 的头像
mono3 个月前

Them never use cain wake you before?

TOYEEN 的头像
TOYEEN3 个月前

That sound of cane slicing through the air dey traumatize person. You go just dey think of how you go fit chest that came to minimize the pain but no matter how you try, you go still feel that pain die

𝑟𝑒𝑎𝑙𝑏𝑜𝑦𝑟𝑒𝑔𝑎𝑙𝑖𝑎🪽 的头像
𝑟𝑒𝑎𝑙𝑏𝑜𝑦𝑟𝑒𝑔𝑎𝑙𝑖𝑎🪽3 个月前

dey play, na military school I go CDSSO (Command Day Secondary School OSHODI), na cane dem go use ressurect from sleep. 🤣

FRANK🔥TECH 💻 |T3 Interlink Ambassador 的头像
FRANK🔥TECH 💻 |T3 Interlink Ambassador3 个月前

Tansi International College Awka 😁 My time even sleep no go save you.

Maxxxysports 的头像
Maxxxysports3 个月前

You for show us pov from under the table

🃏 的头像
🃏3 个月前

shoot am?😭😭😭😭

Seyram_dricka 的头像
Seyram_dricka3 个月前

Shoot keh? Na Sarafina?

BUBU 🦇 的头像
BUBU 🦇3 个月前

Na Sec school abi na Barack ? Which one be shoot am for leg 😂

akunatakasi okija 的头像
akunatakasi okija3 个月前

@YungDenzl1 abi make them flog you say you dey sleep during school hours, satanic school😭😂

Gen.Ibrahim 的头像
Gen.Ibrahim3 个月前

My class teacher go still drop 2 for your back 😂

edïson 的头像
edïson3 个月前

this is real 😂

idleis.yr.popsi 的头像
idleis.yr.popsi3 个月前

Literally shot a nga sitting next to me mehn!😔

ALIEN OF AFRICA 👽🛸 的头像
ALIEN OF AFRICA 👽🛸3 个月前

Tried this gimmick and I was woken up by a cane 😭😭

𝐃 𝐒𝐈𝐋𝐀𝐒 🍃 的头像
𝐃 𝐒𝐈𝐋𝐀𝐒 🍃3 个月前

Shoot am kehhh?

Uma Victor 的头像
Uma Victor3 个月前

🤣🤣🤣🤣

elpatron 的头像
elpatron3 个月前

Shoot am 😂😂😂😂😂😂 for secondary school ?!!

SD 的头像
SD3 个月前

So real 😂😂😂😂😂

Www.Peter🪉🥤 的头像
Www.Peter🪉🥤3 个月前

Omo😂😂

LEEVI 的头像
LEEVI3 个月前

Shoot!!!?

0x ✨ 的头像
0x ✨3 个月前

Shoot na the word I swear😭😭