Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Slot is at it again 😡.
13,131 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Kerkez for Tsimikas Frimpong for Trent Marma for Kelleher Wirtz for Diaz Leoni for Quansah Ekitike for Jota Isak for Nunez Liverpool never signed an additional player this summer only replacements. Prove me wrong @henryggmu1

Isak replaced jota

Who finish 15th dey talk nonsense

You just proved him right because Kerkez was Tsimikas’s replacement, Ekitike for Jota, and Isak for Nunez. Where is the addition @henryggmu1 ?

Everyone says Liverpool spend money the truth is there not on par with city arsenal chelsea united spending

Jota nko who's his replacement, Diaz who's his replacement oga stop being bias focus on your mumu Manchester United

You said a lot of things and said nothing

Isak is not an addition, Lpool lost Jota n Nunez Signed Ekitike n Isak

@henryggmu1 I see the thing I vex ehh for coach wey suppose dey top 2 dey challenge for tittle but the mugu dey 6th my own be say make all big clubs collect their points and starve Liverpool

This man you too sabi

Like say you no know say Slot dn mad before

See transfer narratives now, 'replacement'

No mind ham 😂😂

Man U never replace rashford sef😂😂

What of Jota ? Who replaced him

Who be ur Igbo plug

Bla bla bla 🤫

Liverpool never sack am ?

What about jota.. who replace jota

Talk about Man U oga una no get problem for the team

Watin this Man united man dey smoke self

Liverpool living rent free inn your head oga

No we don’t see u wey no spend money

Oga try focus on ur team make u nor come hear Dey talk rubbish

U de forget say jota die?

Where’s the lie?

Who replace Jota???

Oga shut the fuck up and focus on your club you Dey spit day talk mumu

Addition ode ? Jota na joke , Elliot get replacement??? No Diaz replacement

I’m a Liverpool fan and believe me when I say e no go better for that Slot

Oga no dey smoke before you shoot your video, its not good for your branding, your eyes just dey red anyhow

