Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Small Benz driver loses control and clears several shops
154,864 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Some of these boys just jump into the steering wheel without any training...this is the result.

Uber and Amazon Make it Easy Get Into The Trucking Industry #business #trucking #entrepreneur

It's always the same kind of vehicle. Who knows what they are up to One nearly killed my wife and child last year where they were parked. A young boy in his early 20s. A yahoo boy.

Dem go sell him Benz for the goods

Make una dey learn how to drive no be by force to drive 8 plugs

Na really small Benz driver🤣🤣🤣🤣

Small Benz driver keh

Na you say the boy and the girl go dey alive ooo na you still talk say everybody wey Dey inside this car nothing do them ooo interval of 2 seconds ehmnn 😂😂😂😂

You referred to this moluwe Benz as small Benz?

The next thing you go hear from the boys na we go harder But na who dem go steak from dem wan go hunt

E no pass one local pablo
