Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Smart BM and Fake life na 5&6 😂
465,574 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

Mata go do video soon

Sure odds 😂

If he don broke he should tell people to help him instead of forming hard guy

matta talk ham say dem go collect the car today or tomorrow oo🙆♂️ prophet Matta 😂😂

Who dem wan dey impress 🤣 gon

& the innocent mama don cast for area 💔😫

Go check he page for TikTok person wey just collect new car Nigeria people and hate it a crime too you people too see young people successful some of nah fit never Chop today I Dey sure

😂😂😂

😂😂

The guy dun cast already

It’s all content, how Una take mumu like this? Your views and comments bring loads of cash into their Aza.

So why are people happy over that?

😭😭😭

this one jus dey disgrace family name up and down cause wetin be this

Na old video

Matta go too fry you this week

This guy dey disgrace himself!

Peer pressure wan do smart bm something

😂😂😂

😂

Abeg where matta lee Dey abeg 🤣🤣🤣🤣

🤣🤣

Fake life

This TikTok lifestyle don cost oo 😆 🤣 😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

See more

😂

@grok is this true

You guys mumu so tey you can’t differentiate cars 😂

Old video

lol

Dem no collect am oo

Na content

Nah old video
