Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Smart BM girlfriend confessed to almost doing hookup, she said she didn’t do it because she doesn’t want someone that’s not handsome to sleep with her 😂
284,048 views • 25 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

I like fine boy😭😭😭smart na wetin?

Na only Tobination fit explain that part of her story

As far say you nearly do am,,,, then you were doing it but not that much or he never reach the way you go come out for road 😂😂😂

Na Tobi nation live with am, na him make her dey shalaye like this

TOBI don knack this girl 😹😹😹she don dey confess say she do hook up

She’s just saying the one that y’all want you to hear

That tobi boy na Mumu .. Tobi girlfriend no be os before ... E go just dey talk anyhow give people girlfriend... And everybody knows Tobi girlfriend for tk before... That. Tobi girlfriend make dey leave fake life ...

Guyyyy you do am,omo no trust any woman for this life oo

Girl go whine you but no panic 😂

“I nearly” she do ham

How nation take sabi you 😂

So smart na fine boy otugbemide 😀🤣🤣

So she fit fuck people wey fine? 😂😂😂

Damage control 😂tobi nation don shake table 😂

Say na nearly 😂😂😂

Yimu

😂😂😭 smart na the biggest foool Ave ever seen he no Dey see any points for wetin this gurl Dey talk 💔😂 she fit sleep with fine bois 💔😂 na why swag boi enter her dm she run answer … I pity smart for future shaa before dem go unlock m na 12 years more 😂😂👋💔😂

Leave am person way jam better dating cl 😂

She actually did it if she confirmed that she nearly did it , she’s still doing it .

Scope .. wetin be i nearly do 🤣😭

So nah smart con fine 😪

Deh find fine boy body go tell yoh

If you believe say she no do am I go believe say u don first craze

Believe social media at your own risk

Fine boy keh and you worwor 🫣 mgbeke feeling funky

U do ham or you no do ham?

You nearly do but you no later do Oya nau 😂😂🤣

this one shock me oh 😂

Omo these niggaz dey date potential hookers? 😟

😂😂😂 Tobi nation don cast her

nearly?😭😭😭😭😭😭😭😭

She do am

Nah so 💔😂

Awwn Awwn 😭😂
Related Videos
Sensitive content
Ashley SHOCKS everyone by revealing she was pregnant with Blueface’s baby around the SAME TIME as Neveah, saying they got pregnant almost the same month 😳 She says she chose not to continue the pregnancy because she didn’t want an INCOMPLETE FAMILY or to have a child with someone who wouldn’t take her and the baby seriously. 👀
MP 📸
109,695 views • 25 days ago
Sensitive content
Bonnie Blue was asked if she would knowingly ever sleep with a r6p!st, and she immediately admitted that she would. She explained that she would rather have her body used in that situation than have such a person go out and do it to someone without consent, which could traumatize them. She also stated that she doesn’t have a problem with them personally and doesn’t see it as her responsibility if they are later reported, as she believes that responsibility lies with others. “I prefer them to come have cons6nsual s6x with me, than to doing that to someone who hasn’t consented, to someone they are going to hurt and traumatize”
ZAN
1,758,526 views • 5 months ago
