Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Smart business
91,304 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

They suppose call her back for school and collect her certificate back sha

Peller doesn’t have any projects to sell but he’s cashing out real big. Is school truly a scam?

I remember when me and my 2 friends in secondary school used to do this but we exchanged our schoolmates papers instead. we chop suya tire that year sha big shoutout to Nicholas and Divine😌😁

Those wey keep ham go think say dem make a good decision 😭😭

I get handout join, make I go find my own aboki

This one don look for urgent sugar plug If you like believe them Na content oo

No cast business this for us aunty 😡

If you like go believe them. Dem Sha go the school even tho na scam. As long as your parents can afford to send you to school, omo go school oh. Again, if no be greed wey many of una get, simple working class life no bad too but una Sha wan follow me drag this billions 😔

Who be your 🔌

Soon nah your certificate you go trade

Smart😅

Lmao 🤣🤣🤣😂

You could have just done it without the camera....Stupido 😑

Na him I carry my own pack for house

I lowkey want to learn how you people repost and even quote a post in the comments section of a post. That’s if my comment even make sense, I have not really been active here and I won’t lie that I am not still learning this app.

Why she come look like unilag student

No be who don chop de write project 😅😅😅

External supervisor crying in the corner because months of sleepless nights just became packaging material for pepper and onions 💀

Smart student

If you truly sat down to do just a little research on your Project Work you won't have the guts to display this on social media... suya brains

I hey plenty handout.. i suppose go junction this night 😆😆

@who_deedat see update don cast😂😂

😂😂

I like this perspective.

That suya is to small for that book

Lol

Contact me next time

School in Nigeria is something else

But with flat ass ehn why na fo for bbl first

Very smart 🤣🤓

Stream my song 🤲🏽🙏🏽🖤
