Loading video...
Video Failed to Load
Smell pass smell ๐
617,399 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Funniest video Iโve seen today ๐๐

You never jam smell na why you think say your smell smell pass my smell ๐๐

This skit will always be funny ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Babe wey get big Yansh don shit then you wan come enter the toilet ? You go run

He don tey way i see this pankee guy

The mind the conceived this skit eh... needs Jesus.

I don watch this skit like 100times e no day tire me, too funny ๐

Omo i miss pankee๐๐

I bet she ate @Taco Bell ๐ that place toxic ๐

Sydney, go ki person with laugh, I'm literally laughing and crying ๐ ๐คฃ

Does it mean she doesnโt perceive the smell that much?

lolโฆ and na inside toilet I deh Deh watch this vid lol ๐ ๐ญ๐ญ๐๐๐

@big_yemm Smell pro max ๐

This must the funniest skit of all times Like whaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaat!!!!!!!

wetin be this๐

Naa wait. How do they come up with this idea ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐

Smell pass Smell o๐

Wtf bro ๐๐๐๐

Na aura for aura

Omo this skit dey pa mi

Pankee na werey

everybody get their own๐

We don't want to talk about the reality in this content

Females come out of the bathrooms sometimes and it stank so bad. Make you want to break up with them. Like god damn you did that damage in that toilet.

Fine girls shit can smell

I go lie for you ?

I don watch this vid 10 times... I can't help the laughter๐๐๐๐๐๐๐ my ribs oooo

Smh. These one's na adults in their late 30s

Sydney still stands as one of my fav in skit D guy content too dey mature and looks film trick too๐คฃ๐คฃ๐คฃ

omo where pankeeroy dey sef ๐

Lmao wetin be this

Wetin be this one ๐ญ๐ญ

Sydney no geh sense walai ๐

๐๐๐wtf did I just watch now
