Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Smell pass smell 😂
617,399 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Funniest video I’ve seen today 😂😂

You never jam smell na why you think say your smell smell pass my smell 😂😂

This skit will always be funny 🤣🤣🤣

Babe wey get big Yansh don shit then you wan come enter the toilet ? You go run

He don tey way i see this pankee guy

The mind the conceived this skit eh... needs Jesus.

I don watch this skit like 100times e no day tire me, too funny 😂

Omo i miss pankee😂😂

I bet she ate @Taco Bell 😂 that place toxic 😜

Sydney, go ki person with laugh, I'm literally laughing and crying 😆 🤣

Does it mean she doesn’t perceive the smell that much?

lol… and na inside toilet I deh Deh watch this vid lol 😂 😭😭😂😂😂

@big_yemm Smell pro max 😂

This must the funniest skit of all times Like whaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaat!!!!!!!

wetin be this😂

Naa wait. How do they come up with this idea 😅😅😅😅😅😅😅😅

Smell pass Smell o😅

Wtf bro 😂😂😂😂

Na aura for aura

Omo this skit dey pa mi

Pankee na werey

everybody get their own😂

We don't want to talk about the reality in this content

Females come out of the bathrooms sometimes and it stank so bad. Make you want to break up with them. Like god damn you did that damage in that toilet.

Fine girls shit can smell

I go lie for you ?

I don watch this vid 10 times... I can't help the laughter😂😂😂😂😂😂😂 my ribs oooo

Smh. These one's na adults in their late 30s

Sydney still stands as one of my fav in skit D guy content too dey mature and looks film trick too🤣🤣🤣

omo where pankeeroy dey sef 😂

Lmao wetin be this

Wetin be this one 😭😭

Sydney no geh sense walai 😅

😂😂😂wtf did I just watch now
