Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Snake in the cutlass shadow🙅🏾♂️ #omolilefc
234,461 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
51 Yorum

Maa ti gbe ada le back re ni ibi bayi 😹😹

Kaayiii omo werey😂😂

😹😹

@tent_en210 Walahi egbon yi o ni ironu rara😭😭😭😭😭😭

@tent_en210 Na today you just know😂😂

Egbon we Dey mobilise boys way won go face those bandits we don use you do captain if you like run we go carry you go that frontline ajeh

You and who😂

@Afeez1929723 Baba shout you and who my belle o

@eko_savage If he like make he run we go find way carry him go frontline

@eko_savage No be lie baba don train well

@eko_savage Ajeh

This egbon fit dey ment make we think say na cruise ooo 😂😹

Na wetin I just dey think now be this😂

Haaaa Otilor 😂😹😹

Bandit shooting you after your cutlass display😂😂😭

Me self no carry last

We self deh train for here 🤣🤣🤣

Boredom wan kill omo lile 🤣🤣

I swear😂

lol Egbon el helpu mi . Eshey Sunday fun mi

This egbon sef don do school fight before

Principal cup ways😂

If you know Gaskiya college for principal cup you didn't attend secondary school ajee

@eko_savage I was going to say this. Gaskiya college vs Oriwu College Principal cup finals (2010) Teslim Balogun stadium Surulere….boys just Dey sneak screw driver enter .

@olawale88688016 @SulaimonMu8980 @eko_savage Even that match, na machinery den still use… Dem beat us 2-1

@olawale88688016 @eko_savage Una get mind score one goal sef, you don know weytin then dey called principal cup na Gaskiya cup then call it that year

If you Mumu pass eko savage ,your life don spoil

Gbam😂

Bántẹ̀ lèlèyí abi okun màlú ? 🐄😂

Bami naa ni bante meji 😂😂😂

All these things wey you deh do no matter oh Na just 1 bullet 😭😭😂😂😂

Part 2 afternoon training 🙅🥷🤣🤣🤣

If I jam you for road like this I go mistake you for bandit.. I go don showcase skills before I know say na you

Make bandit carry this egbon jare 😂😂😭

I follow u for this video😂😂 I like mumu ppl like me, na wetin I fit do

How much for shaolin Mastercutlass @eko_savage ?

If you like no train, make one aboki kill you 😂😂 B’oku, Oku gbe 😂

Wetin be this?! 🤣🤣🤣🤣🤣 Go don kpai like 3 times at this point

See as Haruna dey look you. All this one wey you dey do no concern am na just 1 head shot e no go far at all

😂😂😂

Den go arrest this guy o for possessing unlicensed cutlass 😹😂

abeg wetin this part mean😭😹😹😹😹

Egbon Kiloshele nah 😂

E carry bante for pocket too 😂

Odeshi Dey body

This Eko Don get Ogba 😹

All these one no concern bullet sha

Egbon koni ye yin seh 😹

Na my skeels be this

Wetin egbon dey do😂😂

@FelaMassCom this one bro
Benzer Videolar
Sensitive content
This be the girl ein puppy put the hot cutlass in her totto?
ONUA 🇬🇭
2,222,467 görüntüleme • 2 yıl önce
